Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Continental Lyrics by King Promise

True to Self (Deluxe)

2024

[Verse: King Promise]
Nothing under the sun wey go shake me
Kika me ho ns3m you dey tempt me
But when you see me you go compose
(see me, you better compose)
Only thing for this life wey dey freak me
Be time wey my girlie dey tease me
They can't count me out dem they need me eh
[Pre-Chorus: King Promise]
Say Continental we go chop
International we go fly
Say make we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo
Continеntal we go chop
International we go fly
Say makе we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo
[Chorus: King Promise]
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
[Verse: Shallipopi]
Inter - continental
Struggling but now I'm doing better
I be catching flights like I'm catching feelings
I might stack up my funds to the ceiling
Okiki tell me how you feeling
Do you love me
Hope you no dey deceive me
My life feels to me like I'm dreaming
Action film steady camera filming
WAHALA!
Say life na turn-by-turn
No come go use your own spoil my own
I enter any place
I fuck shit up
Unlimited Grace, I got it all
Lyrically speaking, listen, pay attention
I'm not gon be repeating
There's a reason I be balling every season
DND, you know man's busy
[Chorus: King Promise]
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
[Verse: King Promise]
Who never get sin
Cast the first stone
E no be competition
But I'm the best tho
Sellout from Nungua to London
The gyaldem want sing on my Ding Dong
I know my identity
I know myself o yeah
Girlie say she no fit let go yeah
Give her wings like red bull yeah
[Pre-Chorus: King Promise]
Say Continental we go chop
International we go fly
Say make we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo
Continental we go chop
International we go fly
Say make we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo
[Chorus: King Promise]
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly

About “Continental” by King Promise

Read the complete lyrics to "Continental" by King Promise from the album "True to Self (Deluxe)" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Ghana, Pop.

"Continental" is performed by King Promise. from the album "True to Self (Deluxe)" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Continental", explore more songs by King Promise using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for King Promise · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Continental" is credited to King Promise. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Continental" appears on "True to Self (Deluxe)" in 2024.

Visit the King Promise artist page at /artist/king-promise for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.