Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Walakolombo Lyrics by Chuddy K

I Am Me

0

Nyem mo
As you see me so, as you see me so
I dey feel you so
You dey make me carry go
Nyem mo
As you see me so, as you see me so
I dey feel you so
You dey make me carry go
Wakolombo baby walakolomco walakolombo
Wakolombo baby walakolomco walakolombo
I look into the party
See this pretty girl staring at me
I don’t know what you see am on
I say yeah I confess. See this little girl
I want to love you baby no time
Yeah make you tell me if it alright eh
Munagide bi, me andf you go live
Baby make we live forever
Nyem mo
As you see me so, as you see me so
I dey feel you so
You dey make me carry go
Nyеm mo
As you see me so, as you see me so
I dey feel you so
You dеy make me carry go
Wakolombo baby walakolombo walakolombo
Wakolombo baby walakolombo walakolombo
I beg e oh omo ele
Take am easy you dey kill me sofly with the way you whine your waist o
You a pretty kind of girl wey go fit to rock man on the dance floor
Make a man craze oo
Abeg e ohh, oh lady oo
I dey feel you die o, me I dey feel you die o
You be very fine damsel
Any plans wey you get make you counsel
Tonight I want to dig you like Amstel
Cause you make my head to sewll oh
Omo ohhhh, omo omo omo
As you see me so, as you see me so
I dey feel you so
You dey make me carry go
Nyem mo
As you see me so, as you see me so
I dey feel you so
You dey make me carry go
Wakolombo baby walakolombo walakolombo
Wakolombo baby walakolombo walakolombo
Baby take it down slow
Let me see you go, let me see you touch the floor
Cause the way you dey tongidid don
Tigi don don tigidon don dondon e dey burst my brain ehhh
Nyem mo
As you see me so, as you see me so
I dey feel you so
You dey make me carry go
Nyem mo
As you see me so, as you see me so
I dey feel you so
You dey make me carry go
Wakolombo baby walakolombo walakolombo
Wakolombo baby walakolombo walakolombo
Ehh I dey feel you so ooo
Its chuddy k ehhhh
Credits

About “Walakolombo” by Chuddy K

Read the complete lyrics to "Walakolombo" by Chuddy K from the album "I Am Me". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Walakolombo" is performed by Chuddy K. from the album "I Am Me" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Walakolombo", explore more songs by Chuddy K using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Chuddy K · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Walakolombo" is credited to Chuddy K. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Walakolombo" appears on "I Am Me".

Visit the Chuddy K artist page at /artist/chuddy-k for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.