Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Soupé Lyrics by Falz

Stories That Touch

2015

Hehehehe
Falz the bad guy
Yemi Alade
Shaydee on the single
[Shaydee:]
Baby
Wey stand for corner
Her body like say dem
Carry you come from yonder
Oh baby
Wey stand for corner
I dey mayan for you
I dey craze for you
[Falz:]
I dey mad oh
I dey craze oh
I fit die on top your case oh
E dey show I dey see for your face oh
You go still be my sweet potato
E be true I dey tire for the same old
Girls wey dey come for the fame oh
All the ones wey dey jump for the ego
Dem no dey shame oh
Dem be the same oh
I dey like when you smile I dey wait oh
E dey spark the plug in my brain oh
Blood no dey flow for my vein oh
You be angeli oh see you hail oh
I dey craze oh I don pick date oh
And I never even ask for your name oh
I dey shake oh Na your shape oh
I wan talk but liver dey fail oh
[Yemi Alade:]
I don tire to dey sit down for corner
Dey wait for your love (Hey hey)
See if I get up and I ask you for your number
Would you give me your love (your love)
Soupe
My sweetie pepper soup
You got me hot like a
Soupe
My sweetie banana
Your body hot like a
Soupe
My sweetie pepper soup
You make me hot like a
Soupe
My sweetie jollof rice
Your body hot like a
Soupe
[Shaydee:]
Baby
Wey stand for corner
Her body like say dem
Carry you come from yonder
Oh baby
Wey stand for corner
I dey mayan for you
I dey craze for you
[Falz:]
I am captured by your stature
I will search for everything you ask for
And you didn't ask for
Give you green pasture
I dey see the bigger picture leave passport
All these other boys tryna be your guy but
Dem be cockroach Wey the camphor
Oma need real man to ni swag joh
To ma love eh till the day of rapture
If you gree for me I don hit jackpot
Girl I'll get you back like Jazz pot
I'm still wishing that you will give me one shot
To take over your heart and be the landlord
I no know whether the love e no true
But you really make a nigga how to sow shoe
Cause I no know how I go approach you
If you know the kind trouble I dey go through
[Yemi Alade:]
I don tire to dey sit down for corner
Dey wait for your love
Hey hey
See if I get up and I ask you for your number
Would you give me your love (your love)
[Yemi Alade:]
Soupe
My sweetie pepper soup
You got me hot like a
Soupe
My sweetie banana
Your body hot like a
Soupe
My sweetie pepper soup
Naijalricszone.com
You make me hot like a
Soupe
My sweetie jollof rice
Your body hot like a
Soupe
[Shaydee:]
Baby
Wey stand for corner
Her body like say dem
Carry you come from yonder
Oh baby
Wey stand for corner
I dey mayan for you
I dey craze for you
[Yemi Alade:]
Soupe
My sweetie pepper soup
You got me hot like a
Soupe
My sweetie banana
Your body hot like a
Soupe
My sweetie pepper soup
You make me hot like a
Soupe
My sweetie jollof rice
Your body hot like a
Soupe
[Shaydee:]
Eh le le le
Craze for you
Mayan for you oh
I dey craze for you
Eh lele eh le eh
I dey craze for you
Mayan for you oh
I dey craze for you
I dey craze for you
Credits

About “Soupé” by Falz

Read the complete lyrics to "Soupé" by Falz from the album "Stories That Touch" in 2015. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Nigeria, Rap.

"Soupé" is performed by Falz. from the album "Stories That Touch" in 2015 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Soupé", explore more songs by Falz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Falz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Soupé" is credited to Falz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Soupé" appears on "Stories That Touch" in 2015.

Visit the Falz artist page at /artist/falz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.