Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

U Go Holla Lyrics by Shaydee

Rhythm & Life

0

Oh nananana
Shaydee on the sing o
Dem be dey say me o gbadun
Dem be dey say I dey gbana
Dem be dey say I dey go slow
Dem be dey san a the koko
Oh nananana
Any one hear me baba rere
Fire don test me ema saare
Everything I do yeah
I must turn it to God yeah
I stand up for my head oo
Never ever backdown for my fight oo
Am standing standing for my life oo
Ho Lord eh, Ho Lord eh
If you see many things wey dey happen for the street o
Omo you go halla
Say if you hear many things wey dey happen for the back o
Omo you go halla
I know you go halla
Oh no no no you go halla
Ehh yeah yeah you go halla
Oh no no you go halla
E ba mi ti won bota, ti won bota
Dey never fit take you dream I give dem matter
Matter, you know say that na confirm matter
Any one like me no dey kill em matter
Shawty lomo yen, omo sha lo lo lo
I never see some people dem know
Omo sa lo lo lenkan
Oyah come and party
So fe ba mi party
Sebi we go dey tonight e
Moni versece
Ani sege barabo
Won fe bobo sap o
Dem wan commit atrocity
Dem want to kill my melody
Yeah won le fi wa saako
Won le fi wa demo
Awon naa re oo, a ju bayi na lo
Yeah won le fi wa saako
Won le fi wa demo
Awon naa re oo, a ju bayi na lo
If you see many things wey dey happen for the street o
Omo you go halla
Say if you hear many things wey dey happen for the back o
Omo you go halla
I know you go halla
Oh no no no you go halla
Ehh yeah yeah you go halla
Oh no no you go halla
Many many things eh oh na many many things ah
Say many many things ah
Oh dey yarn many things oh
Many many things eh oh na many many things ah
Say many many things ah
Oh dey yarn many things oh
If you see many things wey dey happen for the street o
Omo you go halla
Say if you hear many things wey dey happen for the back o
Omo you go halla
I know you go halla
Oh no no you go halla
Ehh yeah yeah you go halla
Oh no no you go halla
Credits

About “U Go Holla” by Shaydee

Read the complete lyrics to "U Go Holla" by Shaydee from the album " Rhythm & Life". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"U Go Holla" is performed by Shaydee. from the album " Rhythm & Life" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "U Go Holla", explore more songs by Shaydee using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Shaydee · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"U Go Holla" is credited to Shaydee. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"U Go Holla" appears on " Rhythm & Life".

Visit the Shaydee artist page at /artist/shaydee for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.