Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Man Life Lyrics by Sheflun Frosh

Man Life

0

Man life lyrics
Osheyyy
Mansa jabulani
Sheflun frosh (Man life)
Rapdun
Osheyy
[Chorus]
Man life . mi no dey dull
My life . me gbese and goonsohun
Living my life . bi omoba ti o fhor
Oju toh ti ri okun ri osa ko ma gbodo fhooor Make I tell you something
When owu dey blow me all I do is soapy
If I call all dis guls (dem no dey answer me )
Wetin caused yawa (Omo Na money )
So I pray to my God Sayyy (make e bless ma hustle )
O lord . Make you bless ma hustle
Everyday I dey prayyy
Make he blessing ma hustle (oh Lord) make you blessing ma hustle (say)make he blessing ma hustle Oh lord make you blessing ma hustle
Everyday I dey prayyy
Make e blessing ma hustle (oh Lord) make you blessing ma hustle (Say)
Verse
Rap Dun
Haaa 247 mo fi hustle lori titi
Ba won shey labour gba onje awi lo do iya titi
If you see me then olorun gboo you go pity
Only God see me thruuuu when facing my challenges
Life hard ahh no dey feel myself
Only mama stood by me when nobody was there
Been thruuuuu a lot of shit , I fuck that shit
Coz money no dey . Owunmi ki show but mole jade
Struggle ka to record to struggle ka to perform
Everyday mo fe gba dura ki le ri ona lo
Iyaa yi to geh baba mo beebe
Ti ba ri ba tishe mo ma wa dupe
I see no one all I see is my body
I no fit kill my self for my enemies to happy
I just wanna live life to take care of my mummy
Lord provide for me make I get biggi money (Say)
Man life . me no dey dull
My life . me gbese nd goonsohun
Living my life . bi omoba ti o fhor
Oju toh ti ri okun ri osa ko ma gbodo fhooor Make I tell you something
When owu dey blow me all I do is soapy
If I call all dis guls (dem no dey answer me )
Wetin caused yawa (Omo Na money )
So I pray to my God say (make e bless ma hustle )
O lord . Make you bless ma hustle
Everyday I dey prayyy
Make he blessing ma hustle (oh Lord) make you blessing ma hustle (say)make he blessing ma hustle Oh lord make you blessing ma hustle
Everyday I dey prayyy
Make he blessing ma hustle (oh Lord) make you blessing ma hustle (Say)
Verve 2
Life without money you go see somethin
Ba shey ko conkere la shey ko filling
Ko easy fun ghetto boi to fe shey big boy
Oma tepa mo different hustling
To ba ki shey oro owo mo ki gbo oro
Teacher soro class owo mo ro lokan
Ohun mi ki ka iwe tan egba na wan ko
Igba ti mo ka iwe ti iwe o wooooori ko
Mo so fun alhaja mo further mo
Ti ba tiee ma fur koshe naija mo
Mo hustle karakara koma bumi to ba dola
Ki ma di teacher mi toh graduate to gun okada
Pray for my brothers pray for my sisters
Pray for my people ta jo hustle kole dara
Ko easy rara lo mu mi konra
Mess wit ma money wa mo pe mo kana
Man life . me no dey dull
My life . me gbese nd goonsohun
Living my life . bi omoba ti o fhor
Oju toh ti ri okun ri osa ko ma gbodo fhooor Make I tell you something
When owu dey blow me all I do is soapy
If I call all dis guls (dem no dey answer me )
Wetin caused yawa (Omo Na money )
So I pray to my God Sayyy (make e bless ma hustle )
O lord . Make you bless ma hustle
Everyday I dey prayyy
Make he blessing ma hustle (oh Lord) make you blessing ma hustle (say)make he blessing ma hustle Oh lord make you blessing ma hustle
Everyday I dey prayyy
Make e blessing ma hustle (oh Lord) make you blessing ma hustle (Say)

About “Man Life” by Sheflun Frosh

Read the complete lyrics to "Man Life" by Sheflun Frosh from the album "Man Life". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Man Life" is performed by Sheflun Frosh. from the album "Man Life" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Man Life", explore more songs by Sheflun Frosh using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Sheflun Frosh · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Man Life" is credited to Sheflun Frosh. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Man Life" appears on "Man Life".

Visit the Sheflun Frosh artist page at /artist/sheflun-frosh for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.