Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Paper (Remix) Lyrics by Sheyman

Afrobeat Naija Old School

2013

[Intro: Sheyman & Davido]
Ha (ha)
Remix!
See me see gbege (okay)
E ba mi ri paper (leggo)
Remix (leggo)
Ooh yeah
It's Davido
Sheyman
Hey
Paper
[Chorus: Sheyman]
Omo omo
Ha, paper
Mo n ya paper
Omo
Ha, paper
I no go fit retire
Ha, paper
Mo n ya kisa
Omo
Ha, paper
I no go fit retire
[Verse 1: Davido]
Charle
Shey you from Ghana? (Ghana)
I call R2Bees (ratata)
Evening for Tema
Make we jolly together (hey)
I just want to confirm (oh yeah)
I wan make you mine (oh yeah)
Wetin I go buy
Omo omo, paper
No dey dance galala
You dey dance skelewu
You go dancе kukere today
You dey makе me dey speak in tongue
Shibala shibala (tukere kuke)
Oh girl I take you to London (London)
My money go make you do frog jump (frog jump)
I give you my life and my kingdom (kingdom)
My love for you no be silicon (silicon)
You are the reason I sing this song
Baka fall like a ping pong (eba)
[Chorus: Sheyman]
Omo omo
Ha, paper
Mo n ya paper
Omo
Ha, paper
I no go fit retire
Ha, paper
Mo n ya kisa
Omo
Ha, paper
I no go fit retire
[Verse 2: Sheyman]
I'm gonna take you to Washington (Washington)
Everyday, we'll be running things (running things)
Omoge, toh quality (quality)
Biggy backside na policy
Me say everyday, la ma gba holiday
Only you, me no double date
Make we do hip hop hurray
Na me and you, all the way
[?]
[Chorus: Sheyman]
Omo omo
Ha, paper
Mo n ya paper
Omo
Ha, paper
I no go fit retire
Ha, paper
Mo n ya kisa
Omo
Ha, paper
I no go fit retire
(Leggo)
[Verse 3: Davido, Sheyman]
You go born pikin
Why? Paper
I'm gonna take you to Washington
Every day, we'll be running things
Omo omo, you go live better life
Why? Paper
Omo omo
Hip hop hurray o
Oh (hey)
(Leggo)
[Chorus: Sheyman, Davido]
Omo omo
Ha, paper (eba)
Mo n ya paper
Omo
Ha, paper
I no go fit retire
My name is Sheyman
Who God has blessed, no man can curse o
Ha, paper
Mo n ya kisa
Omo
Ha, paper
I no go fit retire
Omo
Ha, paper
Dide ke jo
It's Davido, I just want to ball o
Omo
Ha, paper
I no go fit retire
Omo omo
Ha, paper
Mo n ya kisa
Omo
Ha, paper
I no go fit retire
[Outro: Sheyman]
I'm gonna take you to London (London)
I'm gonna take you to Hong Kong (Hong Kong)
Ogun State is where I come from (come from)
We spend money we no be akagum (akagum)
I'm gonna take you to London (London)
I'm gonna take you to Hong Kong (Hong Kong)
Ogun State is where I come from (come from)
We spend money we no be akagum (akagum)
Akagum, shake your bum (shake your bum)
Your backside e be like faragon
Faragon, o tobi gan
Make dem boys to dey paranoid
(Sheyman on the mix)
Credits

About “Paper (Remix)” by Sheyman

Read the complete lyrics to "Paper (Remix)" by Sheyman from the album "Afrobeat Naija Old School" in 2013. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Paper (Remix)" is performed by Sheyman. from the album "Afrobeat Naija Old School" in 2013 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Paper (Remix)", explore more songs by Sheyman using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Sheyman · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Paper (Remix)" is credited to Sheyman. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Paper (Remix)" appears on "Afrobeat Naija Old School" in 2013.

Visit the Sheyman artist page at /artist/sheyman for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.