Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Holy water Lyrics by Showboyc

2021

Blakice with the vibe innit
Me I just wan say no more
Many many things dey my mind
But I just wan say no more
So many things wey my eyes don see
I don see too much
Pour me holy water
Cos I just wan sin no more
Make I sin no more
Me I just wan Dey
For a better place
Mind my business
No look Uche face
And where ever I dey
Make the money dey
Dey dey dey dey
Me I just wan Dey
For a better place
Mind my business
No look Uchе face
And where еver I dey
Make the money dey
Dey dey dey dey
Blakice fuk it up
Lukuluku kpa kpa
Lukuluku kpa kpa
Shukushuku ta
Me I just dey talk my mind
Me I just dey talk my mind
Shukushuku bam bam
Shukushuku bam bam
Lukuluku ta
Me I just dey talk my mind
Me I just dey talk my mind
Tell them dem no fit kill my vibe
If they ever tell you say I quit na lie
If you don’t wanna see me shine
Ur father
If you ever wanna see me fall
You be bagga
Na man wey run fit to fight another day
That high grade stuff
Me I get am for my head
I try sing song no be for that omode
I try sing song
I’m on my radar
Steady chasing my cheddar
Hennessy in my vein ah
Me I’m sipping on Ayar
I’m on my radar
Steady chasing that cheddar
Me I’m sipping on Ayar
Hennessy in my vein ah
Blakice fuk it up
Lukuluku kpa kpa
Lukuluku kpa kpa
Shukushuku ta
Me I just dey talk my mind
Me I just dey talk my mind
Shukushuku bam bam
Shukushuku bam bam
Lukuluku ta
Me I just dey talk my mind
Me I just dey talk my mind
Credits

About “Holy water” by Showboyc

Read the complete lyrics to "Holy water" by Showboyc in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeat.

"Holy water" is performed by Showboyc. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Holy water", explore more songs by Showboyc using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Showboyc · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Holy water" is credited to Showboyc. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Holy water" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Showboyc artist page at /artist/showboyc for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.