Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Language Lyrics by Sirlammz

2021

Oya tell me wetin you
Oya tell me wetin you
Oya tell me wetin you
Oya tell me wetin you
Oya tell me wetin you
Beribuktibukanjanji
[Verse 1]
Ah , one step at a time , no mind if I take two
Though there’s always a break before a breakthrough
Many danger wey eye see wey man scale through
Before you break bread
Man you gotta break rules , (Yh)
I swear no be lie , God is able
Na him be Dj wey dey turn the table
E dey do dem like make I turn disable
But connect strong , dem no fit shake the cable (Yh)
Tell me why I no go make my money
Abi you want make I de , (just)
De sleep dey go
Suffer no be for person like me
I no go mind make I just dey rich dey go
[Bridge]
Oya tell me Wetin you want make I do my brother
If I no get money
Sheybi dem no need tell you
Everybody know say
This broke life is not funny
Oya tell me wetin you want make I do my brother
If I no get money
Sheybi dem no need tell you
Everybody know say
This broke life is not funny
[Chorus]
Money, money
Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
Money, money
Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
[Verse 3]
God punish any man wey say
Me no go harvest when it’s my time
Emi le se anybody le se
If you try to cheat on my grind
I no dey joke to ba d’oro owo
I’m just about the money , oya pay me on time
So if you’re not ready malo whine
And you know me I’m fine
I no ready to commit crime (Yeh)
Say me I no dey farawe
Like I take Gbana, I dey feel high ray
Original Badman no dey sha laye
Every bad energy stay far away (Ehn ehn)
[Outro]
So I remain unbothered , baba God Lon cover mi
Everyday na shut down, steady way up all my G
[Bridge]
Oya tell me Wetin you want make I do my brother
If I no get money
Sheybi dem no need tell you
Everybody know say
This broke life is not funny
Oya tell me wetin you want make I do my brother
If I no get money
Sheybi dem no need tell you
Everybody know say
This broke life is not funny
[Chorus]
Money, money
Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
Money, money
Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
Na him be everybody language o
So I remain unbothered , baba God Lon cover mi
Everyday na shut down, steady way up all my G
Credits

About “Language” by Sirlammz

Read the complete lyrics to "Language" by Sirlammz in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Language" is performed by Sirlammz. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Language", explore more songs by Sirlammz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Sirlammz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Language" is credited to Sirlammz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Language" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Sirlammz artist page at /artist/sirlammz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.