Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Always Lyrics by Skales

Man Of The Year

2015

[Intro: Skales & Davido]
Tee di di di di di di di di di di di di
It's Davido
Tee di di di di di di di di di di di eh
(Listen)
Skales
Eh
OBO, Baddest
It's okay
S to the K
(Spellz)

[Chorus: Skales]
See this loving wey I get
E go take away your sorrow
See this loving wey I get
E go dey until tomorrow
See this loving wey I get
Take the lead and I will follow
Baby always always o


[Verse 1: Skales]
Eh, my Toyin Tomato
My sweetest potato eh eh
Abeg just corporate o
Omoge wa ka collabo eh eh
Come be my portrait o
I like your sexy figure 8 o eh eh
You make me prostrate o
Come be my own date o
If na money you want I got it
Ha, chey, I got it
If na shopping you want I got it
Ha, hey, I got it
If na Visa you want I got it
Ha, hey, I got it
Baby always always o
(Listen)


[Chorus: Skales]
See this loving wey I get
E go take away your sorrow
See this loving wey I get
E go dey until tomorrow
See this loving wey I get
Take the lead and I will follow
Baby always always o
See this loving wey I get
E go take away your sorrow
See this loving wey I get
E go dey until tomorrow
See this loving wey I get
Take the lead and I will follow
Baby always always o


[Verse 2: Davido]
I‘m ready to go very far for your love (far afar)
Let’s have a good time baby girl turn it up (turn it up)
I love your behind you got to be mine (oshey)
Give me a chance (one chance)
To have this dance (one chance)
Say you want, even na money know say I no dey manage
What you want, if na love you know say I carry package
Baby girl you say you want, even na to travel you say we go travel go everywhere
I don buy her what she want
Eh baby I buy you what (what she want)


[Chorus: Skales]
See this loving wey I get
E go take away your sorrow
See this loving wey I get
E go dey until tomorrow
See this loving wey I get
Take the lead and I will follow
Baby always always o
See this loving wey I get
E go take away your sorrow
See this loving wey I get
E go dey until tomorrow
See this loving wey I get
Take the lead and I will follow
Baby always always o


[Verse 3: Davido]
Baby always always
Wetin I go purchase?
Girl I gbadun your waist o
Baby girl just rotate o
And I no dey complain
We go dey the front page
Baby always always o


[Bridge: Skales]
Omo toh fine o (toh fine o)
Toh fine o (toh fine o)
Omo toh set o (toh set o)
Toh set o (toh set o)
Omo toh sweet o (toh sweet o)
Toh sweet o
I go love you always always o
(Listen)

[Chorus: Skales]
See this loving wey I get
E go take away your sorrow
See this loving wey I get
E go dey until tomorrow
See this loving wey I get
Take the lead and I will follow
Baby always always o
See this loving wey I get
E go take away your sorrow
See this loving wey I get
E go dey until tomorrow
See this loving wey I get
Take the lead and I will follow
Baby always always o


[Outro: Skales]
(Suka Sounds)
(Spellz)
Baby always always o
Credits

About “Always” by Skales

Read the complete lyrics to "Always" by Skales from the album "Man Of The Year " in 2015. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Yoruba, Nigerian Pidgin, Nigeria.

"Always" is performed by Skales. from the album "Man Of The Year " in 2015 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Always", explore more songs by Skales using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Skales · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Always" is credited to Skales. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Always" appears on "Man Of The Year " in 2015.

Visit the Skales artist page at /artist/skales for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.