Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Over the Mountain Lyrics by Skuki

Best Moment Tunez

0

[Chorus]
Bim on the beat…
Over the mountain sir, over the hills eh
Over the ocean na, over the sea ah
Akoba adaba ah we no go see eh
Come rain come sunshine
Baba you know the gist oooh
Ara ogbodo nimi, emi ogbodo ri nira
Iran ogede o kin sunkun ati de, ara ogbodo nimi oh
Ara ogbodo nimi, emi ogbodo ri nira, iran ogede o kin sunkun ati de
Ara ogbodo nimi oooh
[verse 1]
As we dey hustle hustle everyday
As we dey bustle bustle everyday
As we dey GETTING MONEY, we dеy spending money
Cos the monеy dey come everyday
Asin the blessing dey come in my way
Naso the plenty people dey come my way
People wey need my help, i dey give them my help
Cos oluwa dey bless my way aah eeh
Show me YOUR shoki now, am blessed this one no be lucky now
We GETTING MONEY we dey popular now
All the way from lekki to ikotun now…..
Hustle so tey for my area, enemy wey calling me oluya
Now dem see me halleluyah
Tell all the girls pekan gbori waa kan gbori wa eh
[Chorus]
Over the mountain sir, over the hils eh
Over the ocean na, over the sea ah
Akoba adaba ah we no go see eh
Come rain come sunshine
Baba you know the gist oh
Ara ogbodo nimi, emi ogbodo ri nira
Iran ogede o kin sunkun ati de, ara ogbodo nimi oh
Ara ogbodo nimi, emi ogbodo ri nira
Iran ogede o kin sunkun ati de
Ara ogbodo nimi oooh
[verse 2]
See me dey roll eh. See me dey ball eeh
See me dey shine, enemies wan make i fall eh
Skuki okuti anikulapo fela kuti
GETTING MONEY na my duty
Enemies dem dey dull they are booting
Oya YOUR shoki now
Am blessed this ONE no be lucky now
We GETTING MONEY e dey bucku now
All the way from lekki to ikotun now
Hustle so tey for my area, when dem dey calling me oluya
Now i dey sing halleluyah
Tell all the girls pe kan gbori waa, kan gbori waa…
[Chorus]
Over the mountain sir, over the hills eh
Over the ocean na, over the sea ah
Akoba adaba ah we no go see eh
Come rain come sunshine
Baba you know the gist oooh
Ara ogbodo nimi, emi ogbodo ri nira
Iran ogede o kin sunkun ati de, ara ogbodo nimi oh
Ara ogbodo nimi, emi ogbodo ri nira
Iran ogede o kin sunkun ati de
Ara ogbodo nimi oh
[outro]
Oya nawo e soke, baba to bi mi moni nawo e soke
Laolu ogunniyi nawo e soke
Omolola mi oh nawo e soke
Otunba akin alabi nawo e soke, aah
Otunba atunluse nawo e soke….. Aah
Nawo e soke…. Aah
Skuki baddo nawo e soke
Gbogbo ti nairabet oya nawo e soke
Ybnl! Beat lon tan…. Beat tan beat tan
E rewind orin yen beat ti tan
Over the top
Credits

About “Over the Mountain” by Skuki

Read the complete lyrics to "Over the Mountain" by Skuki from the album "Best Moment Tunez". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Over the Mountain" is performed by Skuki. from the album "Best Moment Tunez" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Over the Mountain", explore more songs by Skuki using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Skuki · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Over the Mountain" is credited to Skuki. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Over the Mountain" appears on "Best Moment Tunez".

Visit the Skuki artist page at /artist/skuki for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.