Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Bucket Lyrics by Smu

2019

Intro

Ughh, you know how the matter dey be now
Me and my guys just dey dey studio mehn, we just dey chill, based on how e dey be
Raaaaaaaaay!.....
SMU!

Hook

Them dey feel me like bucket
Them dey feel me like bucket
Them dey feel me like bucket
Like bucket, like bucket
I'm out of this world like rocket, like rocket
I'm out of this world like rocket
Like rocket, like rocket

Them dey feel me like bucket
Them dey feel me like bucket
Them dey feel me like bucket
Like bucket, like bucket
I'm out of this world like rocket, like rocket
I'm out of this world like rocket
Like rocket, like rocket

Verse 1

Them dey feel me like bucket
Cuz I'm out of this world like rocket
The girls dem dey look my pocket
They want to know the size of my wallet
Cheei, i come through like Joseph's dreams
You get high but got low esteem
When i grab the mic, guy, no mercy
This music thing must blow person
Shawty saw me and be like, "you dey burst my brain"
And her boyfriend calls and be like "why you touch my babe?"
Them wan do anyhow, them wan spoil my name
The tori go change when them cross my lanez
Cheei, slim girls wey like fat things
I'm very good when I'm doing bad things
Alubarika like patoranking
Thanks for the vibe guy, we no want casting
SMU!

Hook

Them dey feel me like bucket
Them dey feel me like bucket
Them dey feel me like bucket
Like bucket, like bucket
I'm out of this world like rocket, like rocket
I'm out of this world like rocket
Like rocket, like rocket

Them dey feel me like bucket
Them dey feel me like bucket
Them dey feel me like bucket
Like bucket, like bucket
I'm out of this world like rocket, like rocket
I'm out of this world like rocket
Like rocket, like rocket

Bridge
Them dey feel me like....
Them dey feel me like....
Bucket oh, bucket oh
I'm out of this world like rocket
I'm out of this world like rocket
Bucket oh
(Lasisi)
When you hear a song and you don't the lyrics
And you are in public, can't you just shut up!
Verse 2
Shut up your mouth, no dey talk too much
Oga, shut up your mouth no dey talk too much
Let God control what you can't control
No dey form remote, no dey form console
Greatest of all time, yea i don turn ghost
But still i want success, shey i get long throat
Na me be SMU, any show i dey wreck
I dey sing, i dey rap, i dey make the girls dey twerk
You dey ask for their number oga kolewerk
Cuz they all about the green you go think say na shrek
Bad belle don dey purge cuz my song dey play for deck
If you no fit kiss my ass,my guy you can peck
I pull up in a Mercedes benz, what the heck
But you pull up in a legedes benz, you dey trek!
(Icekay)
Alright na, its SMU on this one
If you don't like the big yansh or the small yansh
You can take the medium size, lets go now
Twerk on it, its not too much, it's SMU oh, lets go
Hook
Them dey feel me like bucket
Them dey feel me like bucket
Them dey feel me like bucket
Like bucket, like bucket
I'm out of this world like rocket, like rocket
I'm out of this world like rocket
Like rocket, like rocket

Them dey feel me like bucket
Them dey feel me like bucket
Them dey feel me like bucket
Like bucket, like bucket
I'm out of this world like rocket, like rocket
I'm out of this world like rocket
Like rocket, like rocket

Bridge
Them dey feel me like....
Them dey feel me like....
Bucket oh, bucket oh
I'm out of this world like rocket
I'm out of this world like rocket
Bucket oh
Credits

About “Bucket” by Smu

Read the complete lyrics to "Bucket" by Smu in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Bucket" is performed by Smu. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Bucket", explore more songs by Smu using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Smu · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Bucket" is credited to Smu. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Bucket" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Smu artist page at /artist/smu for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.