Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Baller Lyrics by Snow

0

Verse 1 (Snow)

Wait, who be your 'pa mate for here?
We still dey hot, na since sunday we don dey for here
You still dey talk, you wey be say you no connect
You wan compete, na your schoolfee we troway for here
Oya Make we dey pop the level till you off yourself
Abi You wan dey trek go house sef, how much you get?
As you don dey take anyhow you go collect
Warri boy Boy flows self, Oshare Correct!

Chorus

So you be baller, but I be baller wey dey score
And as the scorer, na me dey go house with the ball
You see the dollar, na everyday we dey pop
When them see us them dey dodge, cause my niggas no dey dull

Hook: Collect the green lyka farmer
Supply the drinks lyka barman ×2

Verse 2 (Bounce)
Secondary school, back then I wasn't top in the class
Check it
Right now na me dey top the charts
Collect the Hennessy Abi you don't want to shack
My brother take two more bottles make you no dey slack
So you be baller, but I be baller wey dey carry dollar
If e no do tell me make we order for another
Motherfucker, holl'up don't tell me nahda
Don't tell me nahda
I say collect the green lyka farmer
Supply the drinks lyka barman
Blow everywhere like Osama
Osama Osama Osama
I say collect the green lyka farmer
Supply the drinks lyka barman
Blow everywhere like Osama
Osama Osama Osama

Chorus

So you be baller, but I be baller wey dey score
And as the scorer, na me dey go house with the ball
You see the dollar, na everyday we dey pop
When them see us them dey dodge, cause my niggas no dey dull

Hook: Collect the green lyka farmer
Supply the drinks lyka barman ×2

Verse 3
Snow: Godfather see, I too much no be sey I talk am
Na too much money, I go gather friends to chop am
You see the vibes, nobody fittu stop am
Devil think sey e bad but my badness dey shock am
Bounce: Holl'up
It's bad boy bounce
We only making money moves man don't dance
Yeah we smiling everyday you know we don't frown
Cause the whole town's bout to go down
Yeah
I say collect the green lyka farmer
I say supply the drinks lyka barman

Chorus

So you be baller, but I be baller wey dey score
And as the scorer, na me dey go house with the ball
You see the dollar, na everyday we dey pop
When them see us them dey dodge, cause my niggas no dey dull

Hook: collect the green lyka farmer
Supply the drinks lyka barman ×2
Credits

About “Baller” by Snow

Read the complete lyrics to "Baller" by Snow. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Baller" is performed by Snow. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Baller", explore more songs by Snow using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Snow · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Baller" is credited to Snow. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Baller" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Snow artist page at /artist/snow for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.