Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

After You Lyrics by Sodmit

2020

-INTRO-
Geng geng geng
Msp on the mix babe
Kingzy on the beat ye
I go vex onetime
Otiyie Bai, listen

-VERSE 1- (Sodmit)
Make I put it on a low so that e ma le getie
If I talk am once Mio ni repeat e
Ile ijoba ni o ema lo fens eh
Na my bae ki any body malor touch e

'cos if you touch am I swear I go vex o
If I hear one kind see my brain go spark o
Onetime o pe kelo repent o
'cos I no go wait, aje I go stab o

-BRIDGE-
Shey kin mapariwo cuz u know
Eh na you me ya won follow go
I no dy take drugs o na you bе my agbo
So me I no go let u go

-CHORUS- (Sodmit)
Dem bе dey ask me say why na u?
Why me go fall for u?
Why me go go for u?
Things wey I buy I buy for two

I dey tell dem say after u na you
With u Ayomikun am cool
Nobody fit undo
Oya tell me something to ma mu orimi wu

-VERSE 2- (Ayomikun)
Mo ma bi ibeji
For you morenikeji mi..
I wantu say something
Promise me pe Oni shenk mi

Shey be na Love, holds us together
Through any fucking whether
To u my heart I tender
Come closer for u I will bend down

Your laugh, so loud
Makes me proud
For me to be with you, to be with you
Na something nice, so me I go hold you tight

The smile, the laugh, the jokes the cries
Won’t give our love a reason to die
It’s the way you, hold your, head up high
Make me sure we go dy be for life

-CHORUS- (Ayomikun)
Dem be dy ask me say why na u?
Why me go fall for u?
Why me go go for u?
Thing wey I buy, I buy for two

I dey tell dem say after u na you
With u Sodmit am cool
Nobody fit undo
Oya tell me that thing to ma mu orimi wu

-VERSE- (Sodmit)
Omo toh shey daadaa
Omo to fine daa
To tun walepa
Kiwa mo n baaka

Moti Di Mario mio lomon
You and Sodmit to di nkanna
Eba mi sofun selimoh emimi o gbe mon
Aje karimon mio shey mon

I don find one wey dey hold me down
Wey dey show me full screen I mean HD nah
Wey believe in my future, anytime I rush
Wey dey tell me say Sodmit o de cool down nah

Ahn, nobody perfect thou
But at of the rest you carry first o
A kin ti oju olomo Mesan Kan make I keep the rest
But I love and I talk am pelu confidence (onetime)

-BRIDGE-
Shey kin mapariwo cuz u know
Eh na you me ya won follow go
I no dy take drugs o na you be my agbo
Ye, me I no go let u go

-CHORUS-
Dem be dey ask me say why na u?
Why me go fall for u?
Why me go go for u?
Thing wey I buy I buy for two

I dey tell dem say after u na you
With u Ayomikun am cool
Nobody fit undo
Oya tell me that thing to ma mu orimi wu

Dem be dey ask me say why na u?
Why me go fall for u?
Why me go go for u?
Thing wey I buy I buy for two

I dey tell dem say after u na you
With u Sodmit am cool
Nobody fit undo
Oya tell me that thing to ma mu orimi wu

(Outro)
Bad man.... Kingzy on the beat yeee
Credits

About “After You” by Sodmit

Read the complete lyrics to "After You" by Sodmit in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"After You" is performed by Sodmit. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "After You", explore more songs by Sodmit using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Sodmit · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"After You" is credited to Sodmit. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "After You" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Sodmit artist page at /artist/sodmit for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.