Lyrks
Lyrks
Cover Art

Boost Lyrics by Soft

0

|Intro|
It's your boy Dakolo Soft on this one you know
(Laughs)
I remember that year wey we dey go school late wey them dey flog us
With doctor do good
But we thank God you know
So far so good (Listen)

|Verse|
Dakolo me na rapper
Me I no be wrapper (Never)
Runs girls dey walka
Some say dem won wear Kappa (wear na)
Say na imm dey trend
Your friend wear so must you wear
Guy me no fit pretend
I swear down me time dey near (near oh)
Boys go fit do anything for the money (sele)
Na who say e no hear the story of Odi money
(Oya tell us)
When I first start rap
Some say bei kpo tuba o
Na God don make things dey lap
Dem dey say bei wo tubo o

|Chorus|
Everywhere go burst x2
Even for their domot
Day go break everywhere go burst

|Verse|
Okay, right now I'm very happy
Some dey press phone
While some dey press lappy (Abeg oh)
But all the same all follow for motivation
Your girl wan take me like her medication
She said her name is Joy
But her friends call her happiness
What is the difference
Bulou embele nai cause happiness
You go lie finish still dey put true to God
No worry my guy we don hear
You are good to go (muu)
Don't tell me up till now you still dey do 2go
Who dey purge no dey choose toilet
My guy you know

|Chorus|
Everywhere go burst x2
Even for their domot
(e go be like film for their eye)
Day go break everywhere go burst

|Outro|
Day go break everywhere go burst
Like blom blom burst
Credits

About “Boost” by Soft

Read the complete lyrics to "Boost" by Soft. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Boost" is performed by Soft. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Boost", explore more songs by Soft using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Soft · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Boost" is credited to Soft. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Boost" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Soft artist page at /artist/soft for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.