Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Animal Farm Lyrics by Sound Sultan

Naija 007

0

I wonder why our country dey be like so (*** be like so)
Ordinary rice and garri don turn to gold
Basic neccessities of this life
Don turn to luxury for my people eyes
Naija case dey remind me of the animal farm
You and me **** all of them no like am
They put head together to chase the human ways
Nowadays na them dey go astray
E no good o them turn naija to animal farm
E no good o them turn naija to animal farm
Carry money carry money put money for foreign account
So so biggie biggie money you no go fit to count the amount
People kor them go dey yarn everyday
They reach the place finish they do the same way
Vote so tete our ***
No be result na true or na false
Rise up no gree them dey push you
Rise up no gree them them dey wash you ***
Rise up no gree them push you under
Rise up no gree them them dey wash you
Like the early morning sun no gree them
Like Nelson Mandela no gree them
Like the early morning sun no gree them
Like Nelson Mandela no gree them
I wonder why my people dey suffer so (dey suffer so)
Leaders dey lie dey no get nothing to offer (to offer o)
The things wey bad before they dey pray for now
Refree fit show red card e no blow foul
Naija case dey remind me of Paul e yo
You drible you go score you go win they go cancel your goal
But when them replay you go fit see the truth
You no fit to beat the abegi lace your boot
E no good o them turn naija to animal farm
E no good o them turn naija to animal farm
E no good o them turn my country to animal farm
E no good o them turn **** to animal farm
Animal with 2 leg no reach that one with 4 leg animal farm
Monkey dey wait for payday for animal farm
Animal with 2 leg no reach that one with 4 leg animal farm
Baboon dey wait for Monkey payday for animal farm
Where we dey stay na animal farm na anima farm where we dey stay
I wonder why this song dey end like so

About “Animal Farm” by Sound Sultan

Read the complete lyrics to "Animal Farm" by Sound Sultan from the album "Naija 007". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Animal Farm" is performed by Sound Sultan. from the album "Naija 007" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Animal Farm", explore more songs by Sound Sultan using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Sound Sultan · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Animal Farm" is credited to Sound Sultan. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Animal Farm" appears on "Naija 007".

Visit the Sound Sultan artist page at /artist/sound-sultan for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.