Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Pressure Lyrics by Soundz (NGA)

In The Rough

2022

[Intro]
Sounds how fa na
You dey drop jams you dey drop jams na
You should be bigger than you’re na
What’s going on
[Verse]
I’m on the run my bro
They tried to get me down my bro
Dey try to make my life better
Cause time no dey slow my bro
And that’s why me go dey my dey
Because i no like gbege
They might try to block my region
But dem might go try and fail
[Bridge]
So find me some palm wine
My melanin girl my fine wine
Fake girls all over my timeline
Scroll pass e no be my concern
Many things wеy dey happen for the onlinе
Many talents confide dem dey give me nonsense make i concern
Na wahala wey you dey find (dey find ah-aaa)
[Chorus]
I’m on the road all alone
And i no know when i go blow
But i get patience
So don’t pressure me (don’t pressure me)
I know industry idols
But i go still dey kill the show
Cause i get God oh
So don’t pressure me (don’t pressure me)
[Verse]
Oni kaluku pa lu soro
My happiness their soros
Nothing we go make me fall o (Amin o)
I go dey lead dem follow
I go dey funwo (funwo)
I go dey Funwo till e suwo (suwo)
And when them say they don tire me
I go dey put in more fire
[Bridge]
So find me some palm wine
My melanin girl my fine wine
Fake girls all over my timeline
Scroll pass e no be my concern
Many things wey dey happen for the online
Many talents confide dem dey give me nonsense make i concern
Na wahala wey you dey find (ah-aaa)
[Chorus]
I’m on the road all alone
And i no know when i go blow
But i get patience
So don’t pressure me (don’t pressure me)
I know industry idols
But i go still dey kill the show
Cause i get God oh
So don’t pressure me (don’t pressure me)
[Chorus]
I’m on the road all alone
And i no know when i go blow
But i get patience
So don’t pressure me (don’t pressure me)
I know industry idols
But i go still dey kill the show
Cause i get God oh
So don’t pressure me (don’t pressure me)

About “Pressure” by Soundz (NGA)

Read the complete lyrics to "Pressure" by Soundz (NGA) from the album "In The Rough" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeat.

"Pressure" is performed by Soundz (NGA). from the album "In The Rough" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Pressure", explore more songs by Soundz (NGA) using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Soundz (NGA) · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Pressure" is credited to Soundz (NGA). Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Pressure" appears on "In The Rough" in 2022.

Visit the Soundz (NGA) artist page at /artist/soundz-nga for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.