Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Hustle Lyrics by Spaceboy

Pinky Promise - The Listening Tape

2020

Eh ah
Ehh, Space
You no know how i di hussle

Chorus
You no know how I di hussle
Lemme ma di hussle
You no know how I di hussle
Lemme ma di hussle
You no know how I di hussle, me I di hussle
Lemme ma hussle
You no know how I di hussle
Lemme ma di hussle

Verse 1:
You no know how I di hussle
Me I ni fumble
See all ma muscle
You want make we rumble
Me I no go run em
Me I ni quarrel
Mitop me fo road oh
Just because you fat no mean sey na power
Joke wimme I burst you
Gimme dat ma bottle
Now you see me double
No be me go cuff you
Na you girl start di call me booboo

Chorus
You no know how I di hussle
Lemme ma di hussle
You no know how I di hussle
Lemme ma di hussle
You no know how I di hussle, me I di hussle
Lemme ma hussle
You no know how I di hussle
Lemme ma di hussle

Verse 2
When I dey on ma grind me I no get me time
I di wash ma pan, I di fix man fine
When the money dey ma hand I di feel free man
I di wanda for ma people wey dey do am freelance
Me I no be dey dey when the thing be start
I go waka go dey boh no gimme free ride
If you want o see me down wait o very long time
If you gimme me wahala I go kill you no lies
Ah, not nice
When ya big man down
Tell her me say please
Politic shit not mine
Think about that
Demma talk about me
Cool
Single I can't free ma people man
Take a big chombey, true
One of ma kind
See me so ma hand dey dey uh!

Chorus 2X
You no know how I di hussle
Lemme ma di hussle
You no know how I di hussle
Lemme ma di hussle
You no know how I di hussle, me I di hussle
Lemme ma hussle
You no know how I di hussle
Lemme ma di hussle

Verse 3
They want take me go that place eh
No lemme ma go dey
Now so I di mad every noce
Like a pompei dey go make ya deuil
So no go fo dey if you know sey you no be dende
Everyday man ah trick woman, call her bae
Coz ah kiki, better watch ya man if he Ray J
Don’t want no trouble, I just wanna be ya baby
We could do a feat cah me girl you amaze me
Im ready, already uhh
Come on don’t be scared ah ma Belier
Come and be ma lady
Say it on the radio
I go sing for you everyday
Every night tell you one story from arabia
Everyday go be a better day
So no bombarder me, no bombarder me
Yuh yuh eh baby

You no know how I di hussle, (chei)
Lemme ma di hussle, (say ehh)
You no know how I di hussle, (ehh)
Lemme ma di hussle, (just say ehh)
You no know how I di hussle, ma I di hussle
Lemme ma hussle, (lemme ma di ho)
You no know how I di hussle, (lemme ma di hussle)
Lemme ma di hussle, (lemme ma di hussle)
Credits

About “Hustle” by Spaceboy

Read the complete lyrics to "Hustle" by Spaceboy from the album "Pinky Promise - The Listening Tape" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Cameroonian Rap, Gangsta Rap.

"Hustle" is performed by Spaceboy. from the album "Pinky Promise - The Listening Tape" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Hustle", explore more songs by Spaceboy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Spaceboy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Hustle" is credited to Spaceboy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Hustle" appears on "Pinky Promise - The Listening Tape" in 2020.

Visit the Spaceboy artist page at /artist/spaceboy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.