Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Tatashe Lyrics by SPINALL

Grace

2020

[Intro: DJ Spinall & Crayon]
Top Boy
Wa wa wa yh
DJ Spinall
[Verse 1: Crayon]
Oya shake ukwu oshey
Ego dim na pa my baby
Wa jeka soro honey
Eh Anything wey you want say I get plans for you
I no go bobo you
40 bottles for you
Leave Amaka for you
Oh oh
[Chorus: Crayon]
Tatashe lomo yen o
The way you whine e dey wonjure me o
The way she twist e dey ginger me o
Hmm ma pami o
Tatashe lomo, yeh
The way you whine e dey wonjure me o
Shalewa I go wonjure you o(Ladies)
Hmm ma pami o
[Post-Chorus: Crayon]
Won mo pe won kere si wa o
Ah Ego dim na pa my baby
Omo je ka Milipi lo
Ah Ego dim na pa my baby o
I must to off tonight
Ah Ego dim na pa my baby
Jaiye e lo tomorrow no sure
Ah Ego dim na pa my honey o
[Verse 2: Crayon]
Oshey
Eh ehn eh ehn
1, 2
Won ni won wa mi o
I dey for moon o pelu Spinall
Tan, no, no
Shaye o, all the girls dem
Won fe la tan, tori e mo ke
Eh ehn
Yawa dey, Yehh
O di dan dan
My baby na fire dispenser o
My baby dey scatter agenda o
Yawa dey, Yehh
O di dan dan
My baby na fire dispenser o
My baby dey scatter agenda o
[Chorus: Crayon]
Tatashe lomo yen o
The way you whine e dey wonjure me o
The way she twist e dey ginger me o
Hmm ma pami o
Tatashe lomo, yeh
The way she whine e dey wonjure me o
Shalewa I go wonjure you o(We in the building)
Hmm o fe pami o
[Post-Chorus: Crayon]
Won mo pe won kere si wa o
Ah Ego dim na pa my baby
Omo je ka Milipi lo
Ah Ego dim na pa my baby o
I must to off tonight
Ah Ego dim na pa my baby
Jaiye e lo tomorrow no sure
Ah Ego dim na pa my honey o
Won mo pe won kere si wa o(DJ Spinall)
Ego dim na pa my baby(Cray)
Omo je ka Milipi lo
Ego dim na pa my baby o
I must to off tonight
Ah Ego dim na pa my baby
Jaiye e lo tomorrow no sure
Ah Ego dim na pa my honey o
[Outro]
DJ Spinall ja won si
Ozedikus nwanne
Oya ja won si
Credits

About “Tatashe” by SPINALL

Read the complete lyrics to "Tatashe" by SPINALL from the album "Grace" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Pop.

"Tatashe" is performed by SPINALL. from the album "Grace" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Tatashe", explore more songs by SPINALL using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for SPINALL · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Tatashe" is credited to SPINALL. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Tatashe" appears on "Grace" in 2020.

Visit the SPINALL artist page at /artist/spinall for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.