Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Later Lyrics by St whareez

0

Oh My lord oh
I cannot see nobody
Give me love oh
Wey Dey secure konji
Drink shayo baby
Make your body soji
Living life oh
No send anybody
(Ohh no)
(Bridges )
Senior man fire later
Quana do me later
Would you see me later oh
Cause I Dey burst their speakers
Senior man fire later
Quana do me later
Would you see me later oh
Cause I Dey burst dem speakers
(Verse)
Body no go tell uh u
I just wanna cuddle you
You no me I dey for you
Like baby am gonna bath for you
Huh uhh
Shade don’t leave me for gbade
Make you cum to my place
Lale Friday ye! Ye!
Leaving large and Fuck that shii
Everywhere I go I say wonlami
Pull up on me make you Off that thing
Take liquor no Dey bother me
(Ye! Ye!)
What if high ye ye
What if i high ye ye
What if I high le le
Ye ye ye ye !!
Chorus
Oh My lord oh
I cannot see nobody
Give me love oh
Wey Dey secure konji
Drink shayo baby
Make your body soji
Living large no send anybody
(Ohh no)
(Bridges )
Senior man fire later
Quana do me later
Would you see me later oh
Cause I Dey burst their speakers
Senior man fire later
Quana do me later
Would you see me later oh
Cause I Dey burst dem speakers
(Verse )
Woyo my baby
Step down mapami
See the groove like fuckerty
Malo Deni 4:30
Lay lay Lay lay
Lay lay lay
Ye ye ye ye
O lay lay lay lay
Koto di gbegbe gbegbe
Lay lay lay lay
Ye ye ye ye!
O lay lay lay lay
Kotodi gbegbe gbegbe
Juse koju kpa o
Olomoge daraya oh
Malo sun jarun kpa oo
Gangan aso won Ajo kpa
(Hooks)
What if I high ye ye
What if I high ye! Ye!
What if I high ye! Ye!
Ye ye ye ye !!
Senior man fire later
Quana do me later
Would you see me later oh
Cause I Dey burst their speakers
Senior man fire later
Quana do me later
Would you see me later oh
Cause I Dey burst dem speakers
Credits

About “Later” by St whareez

Read the complete lyrics to "Later" by St whareez. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Later" is performed by St whareez. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Later", explore more songs by St whareez using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for St whareez · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Later" is credited to St whareez. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Later" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the St whareez artist page at /artist/st-whareez for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.