Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Hustle Lyrics by Stephoo

Stephoo

2024

[VERSE 1]

Pray my brothers proper
From the ghetto corners
Nobody working harder
So now we gettin offers
To dey count these commas
Whether e be pounds or dollars
All my guys dem ballers
From the street now they flying choppers
Shey you know lifes a roller coaster

My eye is so red
We hustle so well
I'm Feeling so blessed
Never know how get we here
Now i No dey pay rent
My studio get bеd
24/7 dey there I hustlе
Now I no dey feel stress

[HOOK]

Father guide up my hustle
Make I no go struggle
They wan make I fumble
Cause I dey give them trouble
Me I dey like my hustle
Ever since I come thru
Me I No dey fight for jungle
God dey fight my battle

Father guide up my hustle
Make I no go struggle
They wan make I fumble
Cause I dey give them trouble
Me I dey like my hustle
Ever since I come thru
Me I No dey fight for jungle
God dey fight my battle

[VERSE 2]

These days feelin so blessed
For the night wey I no rest
Too much suffer dey give stress
Plenty things dey my head
Get down on my knees right before bed
Holy father I need help
I'm crying out cause I'm so scared
Gods knows what my heart felt

Different cities we fly jets
Different countries i get bed
Many towns no dey pay rent
Pen to paper we signed there
To much money to come spend
No be everybody I call a friend
They didn't have faith I'll be here
Anytime we flex they be upset

[HOOK]

Father guide up my hustle
Make I no go struggle
They wan make I fumble
Cause I dey give them trouble
Me I dey like my hustle
Ever since I come thru
Me I No dey fight for jungle
God dey fight my battle

Father guide up my hustle
Make I no go struggle
They wan make I fumble
Cause I dey give them trouble
Me I dey like my hustle
Ever since I come thru
Me I No dey fight for jungle
God dey fight my battle
Credits

About “Hustle” by Stephoo

Read the complete lyrics to "Hustle" by Stephoo from the album "Stephoo" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeat, Pop.

"Hustle" is performed by Stephoo. from the album "Stephoo" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Hustle", explore more songs by Stephoo using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Stephoo · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Hustle" is credited to Stephoo. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Hustle" appears on "Stephoo" in 2024.

Visit the Stephoo artist page at /artist/stephoo for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.