Lyrks
Lyrks
Cover Art

The Hate Lyrics by Stiffcode

2020

Niggas I thought were my friends
Wey dey follow me roll up the kpoli
Na so dem go dey pretend

Niggas I thought were my friends
Wey dey follow me roll up the kpoli
Na so dem go dey pretend
Dey be claiming say dem be my homies

All the times wey me I overlook
Just to make sure the friendship e cool
They kon dey look me like a dondi
Come dey think say I be fool

Niggas I thought were my friends
Wey dey follow me roll up the kpoli
Na so dem go dey pretend
Dey be claiming say dem be my homies

All the times wey me I overlook
Just to make sure the friendship e cool
They kon dey look me like a dondi
Come dey think say I be fool

Never again will I let that
All of you fakers, abeg can you step back
If you owe me, abeg can you pay back
Me I no fit to play with the paper

Trynna pull up in a fucking Maybach
Get me a wifey, one that is laid back
Roll the money like it is a hay-stack
So this music thing, E don dey pay sha?

I’ve been waiting for my time to cum
That is why I used to give a fuck
Now the bitches is coming in bulk
Abeg, who am I to give a fuck?

All the times wey me I been dey beg
Some Promoters wey claim to be friends
Help me to push the music abeg
Aspa padi, aspa we be friends!

One say e go need money for airtime
One of them say na money for stress
One bin dey say e no get my time
E dey hope say me I no go vex

So I dey put my hand on top my chest
And I promise say I no go vex
But you see this talent wey I get?
I go use am to my very best

So
Put am for repeat abeg
Make I hear the kick abeg
Make e follow with a gbai
Play am make e hit abeg

For the people wey dey check
And the exes wey dey vex
For the people wey bin tell me say I no go make am say I no go flex

All of the people wey dey tell me say I no go make am better for life

I’ve been reading
I’ve been working
I’ve been doing business
And You no go get am, my guy

To the ladies
Who be hating
Just because say dem no dey follow to see the alert
Fuck you and your feelings
Call your nigga if you really need to see a credit alert

Cause
I’m not guy
So stay on your lane
I don’t fuck with the rats
I don’t fuck with the snakes

You either give me 100
Or don’t give me a thing
I’m not looking for fake love bruh
Give me the hate

Give me the hate
Give me the hate
Give me the hate
Give me the hate
Credits

About “The Hate” by Stiffcode

Read the complete lyrics to "The Hate" by Stiffcode in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Rap, Rap, New Wave (Rock).

"The Hate" is performed by Stiffcode. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "The Hate", explore more songs by Stiffcode using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Stiffcode · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"The Hate" is credited to Stiffcode. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "The Hate" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Stiffcode artist page at /artist/stiffcode for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.