Lyrks
Lyrks
Cover Art

Commando Lyrics by STN WORLDWIDE

INCEPTION

0

[Intro: w3stix]
Ohhhh shit
Ohhhh shit

[Verse: D33n]
Make i tell wetin sup my brother
I be nigga wey want to murder
I get drip wey dey want there father
Dey test me na there own palava
On the beat man i dey cause wahala
On the street another wahala
Them be monkey wey dey chop banana
Them be monkey wey dey chop banana
I'm the D33n I'm the one they wanna be
Them dey sleep we dey pop Hennessey
I've got goonz in memphis Tennessee
I've got goonz in memphis Tennessee

Ayoyoyo they don't know they can't test the commando
They think that dey know how the think dey go
They think that dey know how the think dey go

Trouble dey sleep yanga dey wake am
Enemies dem pray say we no make am
Dey come try me walahi we go deck am
Normally sef dem no even fit check am (check am)
Bend them niggas david beckham
Le won lere from ijebu to peckham
Mo ma ba won sare and na them go regret am
You doubt me you go like to confirm am

Ayoyoyo they don't know they can't test the commando
They think that they know how the think dey go
They think that they know how the think dey go

[w3stix]
Shey make I tell you sup my brother
I be the package wey dem wan to order
I be the price wey dem want to offer
But dem no deliver dem no fit deliver
Cause on the beat I Dey cause Wahala
And for the street na another wahala
Them be monkey wey dey chop banana
Them be monkey wey dey chop banana
I’m west 9 and alll I want to do is vibe
Roll ogba shift my kini to the side
Front and back eiii left and right
Shoot any gele wey I see on sight
Ohhhhh
Ayoyo dey know dey can't test the commando
They think dey know how the think dey go go
They think that they know how the thing dey go
Ehhh
Commando commando
Commando commando
Me I no be ansu fati
Just call me daddy it’s mesmerizing yeye
Come and go, come and go
Come and go, come and go
Baby me I no be Bluxxi
I no Dey rush things ka Jaiye faaji yeah

[Verse 3: D33n]
Omo mehn me i sit down for club one time
I tell them make them supply kele no time
Baby all I need is just a little time
With a girl wey her pretty bad booty so fine
I go commit if your booty na crime
I no go relent cos I'm in my prime
Put the handcuffs on let me serve my time

Ayoyoyo they don't know they can't test the commando
They think that dey know how the think dey go
They think that dey know how the think dey go

About “Commando” by STN WORLDWIDE

Read the complete lyrics to "Commando" by STN WORLDWIDE from the album "INCEPTION". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Commando" is performed by STN WORLDWIDE. from the album "INCEPTION" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Commando", explore more songs by STN WORLDWIDE using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for STN WORLDWIDE · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Commando" is credited to STN WORLDWIDE. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Commando" appears on "INCEPTION".

Visit the STN WORLDWIDE artist page at /artist/stn-worldwide for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.