Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

For You Lyrics by Stormexy

2018

INTRO

Awww.... GMG Music
Uh no uh......
Juiceboy Stormexy one time o


VERSE 1

Na kind of girl wey get time for you
Wey go hustle till she get am for you
She no wan leave she get time for you
She dey pray make e better for you
She go tell you that say she get plans for you
She go tell you she fit get down for you
If na money she fit run down for you
For her body she no get doubt for you


CHORUS

If your loving dey burning fire
Me I fit to get am for you 3x
Even when the fire burning bad
Me I fit to enter for you 3x


HOOK

Say na love I see
Only you me I no dey see
Your love do me do re mi
Abeg sisi don't leave me
Say na love I see
Only you me I no dey see
Your love do me do re mi
Abeg sisi don’t leave me, don't go


VERSE 2

But me sef no be perfect man
E be me and you be perfect one
This loving be the perfect one
Me no lie you the perfect one

But I swear, I fit to get time for you
I go hustle till the sundown for you
I go love you, no go change am for you
Go dey sure say e better for you
Forgetti girls, I no get doubt for you
No go cheat na assurance for you
When you call I no go end am for you
All your pains me go end for you


CHORUS

If your loving dey burning fire
Me I fit to get am for you 3x
Even when the fire burning bad
Me I fit to enter for you 3x


HOOK

Say na love I see
Only you me I no dey see
Your love do me do re mi
Abeg sisi don't leave me
Say na love I see
Only you me I no dey see
Your love do me do re mi
Abeg sisi don’t leave me, don't go

GMG Music
Credits

About “For You” by Stormexy

Read the complete lyrics to "For You" by Stormexy in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"For You" is performed by Stormexy. in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "For You", explore more songs by Stormexy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Stormexy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"For You" is credited to Stormexy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "For You" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Stormexy artist page at /artist/stormexy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.