Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Rise Lyrics by T.Dollar

Rise - EP T.Dollar

2022

Intro
Yeah-yeah, yeah
T Dollar
(It′s Rapid the sound P'Ika)

Verse
Last time wey I go check
Nobody dey, na me face my problem (problem)
And I dey face my fear, I no fear (I no fear)
Make hustle pay and we pray for good health (for good health)
If them wan talk, make them talk (make them talk)
I go rise if I fall (if I fall)
T′oba ti ni 'gbagbo, gbogbo nkan t'ole l′oma soft

Verse
Shebi na the boy wey them they talk? (Talk)
The same boy wey them pour dirty water for him face
Abi ohun ko? (abi ohun ko?)
Omo ti gbera tan, una wan dey relate
If them wan talk, make them talk
I go rise if I fall
T′oba ti ni 'gbagbo, gbogbo nkan t′ole l'oma soft, aah

Chorus
After sinnin′, we pray for forgiveness
We don dey give them a long time ago
Na when them go con hear?
Everyday and night we dey find the dough
Heavenly Father, abeg
Ko d'igba tinba ti ku
Before you remember say the boy dey pray

Chorus
Tete bami shey
E don tey wey I dey pray (e don tey wey I dey pray)
I don do things wey you no like true true
But, family dey wait (family dey wait)
Joor, ma jen shey lasan
I must make am by force
E no go good at all
If them ask and I no comot, ah
Bridge
It′s a must
Make I get that money, make I blow (make I get that money, make I blow)
It's a must
Even, if e never plenty at all
It's a must
K′omo olope sha ti gbera tan (k′omo olope sha ti gbera tan)
It's a must
K′oma ri mi k'oma shey "boss", aah (k′oma ri mi k'oma shey "boss", ah-aah)

Verse
Make money enter (amen)
Make e better (amen)
Ori′bu, back to sender (amen)
Emi o fe suffer (amen)
K'owo wo'le l′otun l′osi (amen)
Make e plenty (amen)
Every Sunday k'ashey spendin′ (amen)
Say, one time make e plenty, oh-ah-aah

Chorus
After sinnin', we pray for forgiveness (ya-ya)
We don dey give them a long time ago (oh-lo-lo, oh)
Na when them go con hear? (wah-wah)
Everyday and night we dey find the dough
Heavenly Father, abeg (abeg oh, joor)
Ko d′igba tinba ti ku
Before you remember say the boy dey pray

Chorus
Tete bami shey (bami shey)
E don tey wey I dey pray (e don tey wey I dey pray)
I don do things wey you no like true true
But, family dey wait (family dey wait)
Joor, ma jen shey lasan
I must make am by force (I must make am by force)
E no go good at all
If them ask and I no comot

Outro
Tete bami shey (tete bami shey)
Tete bami shey (tete bami shey)
Ma-Ma-Ma jen shey lasan
(It's Olumix Productions)
Joor-joor ma jen shey lasan
(It′s Rapid the sound P'Ika)
Credits

About “Rise” by T.Dollar

Read the complete lyrics to "Rise" by T.Dollar from the album "Rise - EP T.Dollar" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Rise" is performed by T.Dollar. from the album "Rise - EP T.Dollar" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Rise", explore more songs by T.Dollar using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for T.Dollar · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Rise" is credited to T.Dollar. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Rise" appears on "Rise - EP T.Dollar" in 2022.

Visit the T.Dollar artist page at /artist/tdollar for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.