Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Only God Lyrics by Tee PFresh

0

Verse
Looking at my life right now
Na only God
Money running through my mind
As i dey bomb gan
Many days for the street
Say me no dey sleep gan
I got so many things upon
My mind wey i won solve
As the beat dey go pa pa
I dey feel soft
Tee PFresh no fear
Soon e go be your turn
Hook
And I pray to God
As i dey feel high eh
Make him just dey hear my voice
Make him show me the way
And I pray to God
As i dey feel high eh
Make him just dey hear my voice
Make him show me the way
Chorus
Cos na only God be God o
Be God
Na only God be God o
For my God
Dem say they want make I fall
But I conquer
Mhen na only God
Say na only God be God o
Be God
Na only God be God o
For my God
Dem say they want make I fall
But I conquer
Mhen na only God
Verse
Tell me where them dey
(Where dem dey)
All the bad belle people
Where them dey
(where dem dey)
Bad energy stay far away
Dem no fit see me fall gan
Dem no fit see me fade
(See me fade)
Hey hey listen
Pay attention now
Hear me
I'm not being rational
I'm just fighting for myself
To survive in this life
Leave this life and be happy
No stress my life
Hook
And I pray to God
As i dey feel high eh
Make him just dey hear my voice
Make him show me the way
And I pray to God
As i dey feel high eh
Make him just dey hear my voice
Make him show me the way
Chorus
Cos na only God be God o
Be God
Na only God be God o
For my God
Dem say they want make I fall
But I conquer
Mhen na only God
Say na only God be God o
Be God
Na only God be God o
For my God
Dem say they want make I fall
But I conquer
Mhen na only God
Outro
Only God
Only God
Only God
Only God
Eh eh
To get the doe doe
Only God
Only God
Only God
Only God
To buy the moto
Only God
Only God
Only God
Only God
To build the mansion
Only God
Only God
Only God
Only God
Omo na to
Give God attention
Credits

About “Only God” by Tee PFresh

Read the complete lyrics to "Only God" by Tee PFresh. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Only God" is performed by Tee PFresh. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Only God", explore more songs by Tee PFresh using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Tee PFresh · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Only God" is credited to Tee PFresh. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Only God" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Tee PFresh artist page at /artist/tee-pfresh for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.