Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Blessed Lyrics by Terri

Show You / Blessed

2024

[Chorus: Terri]
Wetin dem no know them dey talk less
That same boy them call useless
See as God e dey bless
All of dem don dey confess
Always show strength never weakness
No be by power nor my fitness
See as God e dey bless
All of dem don dey confess

[Verse 1: Terri]
Ibanuje o le wole mi
Blessing and blessing go dey follow me
As the matter dey go, o ye mi
Oro kudi ego, lo ba mi
Kopo ko brekеte
Ko ma fi mi shey yeyе o
Eyin mama eh sempe
Moni ja lo oni yeah yeah o
My soldier go old before e kpеmе

[Chorus: Terri]
Wetin dem no know them dey talk less
That same boy them call useless
See as God e dey bless
All of dem don dey confess
Always show strength never weakness
No be by power nor my fitness
See as God e dey bless
All of dem don dey confess

[Verse 2: BhadBoi OML]
Oh my London girls gat the booty
She know where I came from Lasgidi
And I get e one thing agidi
Omo we no gree, we no gree for nobody
Aiye o pe meji no scatter
You say wetin no pattern
Emi gbe mi wa, emi bale mi
Emi gbe mi wa, emi bale mi
Shayo pupo ni ile mi
Ibanuje ole wo ile mi eh
All of my guys we go do party
Ama pool party wo two thirty

[Chorus: Terri]
Wetin dem no know them dey talk less
That same boy them call useless
See as God e dey bless
All of dem don dey confess
Always show strength never weakness
No be by power nor my fitness
See as God e dey bless
All of dem don dey confess

[Verse 3: Bad Boy Timz]
(Shock e wan bakan)
Be re mi ni Kalakuta
Mo fi ese sha ri de Ojuelegba
Just to get e paper
Kin di omo ologo
Not akotileta ah
Kin ni mo fe shey, ki ni mofe so
Tani mofe ba to
And if I no make am for this life
Tani mo fe ba ta ko
Oluwa dey cover me make I no jam agbako o (Yes o)

[Chorus: Terri]
Wetin dem no know them dey talk less
That same boy them call useless
See as God e dey bless
All of dem don dey confess
Always show strength never weakness
No be by power nor my fitness
See as God e dey bless
All of dem don dey confess

[Outro]
Ma fi mi shey yeye (oh no no)
Ma fi mi sere (oh no no)
Ma fi agba sere (oh no no)
Ma fi mi sere eeh
It's STG
Owo e lo wa
Owo e lo wa
Hands kneels and shoulder
Owo e lo wa
Credits

About “Blessed” by Terri

Read the complete lyrics to "Blessed" by Terri from the album "Show You / Blessed" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Blessed" is performed by Terri. from the album "Show You / Blessed" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Blessed", explore more songs by Terri using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Terri · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Blessed" is credited to Terri. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Blessed" appears on "Show You / Blessed" in 2024.

Visit the Terri artist page at /artist/terri for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.