Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

As E Dey Go Lyrics by Terry G

Ginjah Ur Swaggah

0

This one na matter
Wey be sey e dey make me fold hand
Wey be sey
They want me to still dey halla
Make me dey halla
Intellectual mother fucker
As e dey go eh
Make *****
Make **** no jam your head
Oh no no no no no no
Make una coole your brain oh
Nagode coole coole brain oh
Chai make you cut of your chain
Cut off
Cut off
Cut off your chain oh
Bros make una coole coole brain
Coole coole
Coole coole brain
Make una coole coole brain
Coole coole
Coole coole
Coole coole brain oh
What you get you gat to be fragrant
I run there matter na to want to maintain
Differentiate
Omo for this game
Omo if you no calculate you go loose eh
You dey form sey you dey run the race
Make you no forget sey I no dey the race
Me I dey my own I dey roll up my game
I dey go omo spiritual I dey run up my thing
See see
I no contest me and anybody
We no follow to dey vex
See enemies una go rest
Omo no forget sey pepper e dey read
Na me be the ginjah intellectual
Wey I run the money matter
You see me for this street don’t bee f me
If you beef me omo ama kan yin
Ama kill you
Make una coole your brain oh
Nagode coole coole brain oh
Chai make you cut of your chain
Cut off
Cut off
Cut off your chain oh
Bros make una coole coole brain
Coole coole
Coole coole brain
Make una coole coole brain
Coole coole
Coole coole
Coole coole brain oh
Credits

About “As E Dey Go” by Terry G

Read the complete lyrics to "As E Dey Go" by Terry G from the album "Ginjah Ur Swaggah". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"As E Dey Go" is performed by Terry G. from the album "Ginjah Ur Swaggah" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "As E Dey Go", explore more songs by Terry G using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Terry G · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"As E Dey Go" is credited to Terry G. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"As E Dey Go" appears on "Ginjah Ur Swaggah".

Visit the Terry G artist page at /artist/terry-g for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.