Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Level Up Lyrics by Tha Boy Myles

Level Up

2023

Boy way
Oh di da dey
O di da ni
O ri ta aye
O ri ta aye
I don dey eh
Just wan dey my dey dey sip my liquor
Thinking bouh life for bigger picture eh
Wetin dey my mind na still my future
Lot of fake guys with different missions
For your back dem go talk dem go yarn
Deep down we know say dem no to like us
Small change dem go do like say dem pass God
Buh dem no pass God
Shey you wan dey wine God ni
I get nigga wey don fuck up
Wey don mess up
Wey talk down on my grind but I lock up
Mo pawo lo
O sho ju won
Mo level up
Mo pawo lo
O sho ju won
Mo level up
Niggas dey wey don miss yarn
Wey mess up
Wey don talk on my grind but i lock up
Mo pawo lo
O sho ju won
Mo level up
Mo pawon lor
O shoju won
Mo jeju won
Mo wole loss time
Won foh gon
Wonipe offside
Mo stubborn
Wonipe fuck guy
O pompous
Same nigga ton ba rimi wan ni boss boss
Won ni pe boy way
Gbawo lo fe blow
Buh my journey o ye oloun
Duro dey God's time mo kin hurry
Same nigga ton ba ri mi wa ni boss boss
I get nigga wey don fuck up
Wey don mess up
Wey talk down on my grind but i lock up
Mo pawo lo
O sho ju won
Mo level up
Mo pawo lo
O sho ju won
Mo level up
Niggas dey wey don miss yarn
Wey mess up
Wey don talk on my grind but i lock up ehh
Mo pawo lo
Osho ju won
Mo level up
Mo pawon lor
O shoju won
Mo jeju won
Hallelujah meje meje
Mo k'owo mi Soke
For the days that I scaled through
When people show me shege
I no get time to complain I kept on working daily
All I'm asking from the lord is Baba gbemisoke
Kin ma Koredele
Say make I no get e problem to provide money
Lemme do this in good health kin ma le gbera steady
For the people that's with me wey still dey look up to me
Omo I just wan de level up gba wo lo jo ju won
Bentley boy tena lo you sabi now
And all the things wey I want I go get
Tell the people wey no like am say make dem no vex
Boy Myles told me I should come up a fire verse
Cause he already came up with a fire verse
And na him wey go take over in a minute
I just want make you listen make you feel it
I get nigga wey don fuck up
Wey don mess up
Wey talk down on my grind but i lock up
Mo pawo lo
O sho ju won
Mo level up
Mo pawo lo
O sho ju won
Mo level up
Niggas dey wey don miss yarn
Wey mess up
Wey don talk on my grind but I lock up ehh
Mo pawo lo
Osho ju won
Mo level up

About “Level Up” by Tha Boy Myles

Read the complete lyrics to "Level Up" by Tha Boy Myles from the album "Level Up" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Level Up" is performed by Tha Boy Myles. from the album "Level Up" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Level Up", explore more songs by Tha Boy Myles using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Tha Boy Myles · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Level Up" is credited to Tha Boy Myles. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Level Up" appears on "Level Up" in 2023.

Visit the Tha Boy Myles artist page at /artist/tha-boy-myles for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.