Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Sometimes (Remix) Lyrics by T.I BLAZE

The Fresh Prince of Lagos

2022

(Yo Eskeez, kill the riddim and burst it)
They call me T.I Blaze yeah yeah
[Verse 1]
Everyday man I've been knocking
Everytime man I've been working
Steady grinding wan tire me
But I no fit quit hustle for mummy
Hmmm yeahh ah
[Chorus]
Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud the feeling is different
Aimoye shenkin but no loose guarding
Loru loru l'afin boshe
Why life con hard ?
And man no wan to do bad
Cos I no wan suffer later
Na everytime I dey sad
[Verse 2]
Ba shey n'shey dating, la n'shey military
Excessive bombing kato ri maga ta gboriduro
So me I went faraway
Mummy mi n bę nile ooo
They said I have gone astray
Nigba tanri jombo ti mo wey
When no one to ginger me
I ginger myself
I woke myself then I said to myself
Boy Blaze remember what mama said
Sooner or later them go hear my cassette
Through their radio
All these fine girls dem a redi oo
Dem go dey call me baby ooo
Eegun leri eshi mari mariwo
So ema pariwo
[Chorus]
Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud the feeling Is different
Aimoye shenking but no loose guarding
Loru loru lafin boshe
Why life con hard ?
And man no wan to do bad
Cos I no wan suffer later
Na everytime I dey sad
[Verse 3: Olamide]
Yeah
Rabbana ‘Aatina Fildunia Hasanatan Wafil
‘Aakhirati Hasanatan Wa Qina ‘Athaabal Naar”
Mi o shey ni gbana
Auzubillah minashaitan nirajeem
Ęruku ti gbęru sara bi ę ni to lo gym
Ęeri pain, Ęeri agony
Hustler, bone-thug ti o ni harmony
Revolutionary
Kewu, Ke Qurani
Usman Danfodio
Jagun Jagun Fulani (ehn)
Appease to the gods, so niggas don't get me
If I be Yahoo boy or if I be legit
We never thought we gonna see the early twen-ties
But we thank God that we made it out the trenches
Many dey kolo
Many don kolo
Many don kolo
Many don Poof oh no
[Chorus]
Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud the feeling is different
Aimoye shenking but no loose guarding
Loru loru lafin boshe
Why life con hard?
And man no wan to do bad
Cos I no wan suffer later
Na everytime I dey sad
Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud the feeling is different
Aimoye shenking but no loose guarding
Loru loru lafin boshe
Why life con hard?
And man no wan to do bad
Cos I no wan suffer later
Na everytime I dey sad
[Outro: Olamide]
Rabbana ‘Aatina Fildunia Hasanatan Wafil ‘Aakhirati Hasanatan Wa Qina ‘Athaabal Naar”
Mi o shey ni gbana
Credits

About “Sometimes (Remix)” by T.I BLAZE

Read the complete lyrics to "Sometimes (Remix)" by T.I BLAZE from the album "The Fresh Prince of Lagos" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Nigerian Pidgin, Nigerian Rap.

"Sometimes (Remix)" is performed by T.I BLAZE. from the album "The Fresh Prince of Lagos" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Sometimes (Remix)", explore more songs by T.I BLAZE using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for T.I BLAZE · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Sometimes (Remix)" is credited to T.I BLAZE. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Sometimes (Remix)" appears on "The Fresh Prince of Lagos" in 2022.

Visit the T.I BLAZE artist page at /artist/ti-blaze for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.