Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Try Lyrics by T.I BLAZE

The Fresh Prince of Lagos

2022

[Intro:]
Hmm, ah-ah-ahh
(Yo)
Ayy-yeah, yeah-yeah, yeah
(Big Vibes)
Hmm, hmm-mm, hmm
[Verse 1:]
I get many thing wey dey bother my mind (bother my mind)
And if dem ask me, I tell them "brother, no mind oh" (no mind oh)
I no dey copy cat, I no dey cross my line
I dey low key dey grind oh (I dey low key dey grind oh)
Na everybody get time oh (na everybody get time oh)
Been a long time on the road (on the road)
Jejely cut my coat (jejely cut my coat)
I no fit give up, kept on tryin' (kept on tryin')
More shot for the goal (more shot for the goal)
[Chorus:]
I don try, I don try
I no fit to stop to try 'til I get enough money
Forget about konji
No girl go love you if you no get this money
O rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
K'araye malo rimi tan oh (k'araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri nkan, yeah-yeah (oju mi gan ti ri)
O rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
K'araye malo rimi tan oh (k'araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri, ayy-ayy (oju mi gan ti ri)
[Verse 2:]
I'm up all time
All on Jah
Eni ton w'owo o kin wa'ja
I no fit dey wish my brother down
I no fit to dey call trouser for you gown
I no go fit run from God (run from God)
I came from the street, no joy oh (no joy oh)
Many men, six feet gone oh (six feet gone oh)
No more sorrow, only joy oh (no more sorrow, only joy oh)
[Chorus:]
I don try, I don try
I no fit to stop to try 'til I get enough money
Forget about konji
No girl go love you if you no get this money
O rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
K'araye malo rimi tan oh (k'araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri nkan, yeah-yeah (oju mi gan ti ri)
O rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
K'araye malo rimi tan oh (k'araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri, ayy-ayy (oju mi gan ti ri)
[Outro:]
('Rimi pe mo jade tan)
Yeah, ayy-ayy
(K'araye malo rimi tan oh)
Ahh, ah-ahh
(Oju mi gan ti ri nkan)
Yeah, ayy, ayy-ayy
(Oju mi gan ti ri nkan, yeah-yeah)
Ah-ahh, yeah
(O rimi pe mo jade tan)
(K'araye malo rimi tan oh)
Ah-ahh, ah-ahh
(Oju mi gan ti ri nkan)
(Oju mi gan ti ri nkan, yeah-yeah)
Ah, ah-ahh, yeah-ayy
(Yo)
(Big Vibe)
Credits

About “Try” by T.I BLAZE

Read the complete lyrics to "Try" by T.I BLAZE from the album "The Fresh Prince of Lagos" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Try" is performed by T.I BLAZE. from the album "The Fresh Prince of Lagos" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Try", explore more songs by T.I BLAZE using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for T.I BLAZE · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Try" is credited to T.I BLAZE. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Try" appears on "The Fresh Prince of Lagos" in 2022.

Visit the T.I BLAZE artist page at /artist/ti-blaze for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.