Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Wire Lyrics by T.I BLAZE

2023

Nah once you go try am
Nah once I disconnect
No matter wetin sup, better days ahead o

Bonjour bonjour,oya j'mapelle
Wetin dey sup wey everywhere red
I hope the situation is not immortal

Can you rest on you
Can you be my comforter
Anytime you see a soldier smile o
Green on green credit alert o

Gbaun gbaun gbaun
Gbaun gbaun gbaun
Gbaun gbaun

Won ma mi,won ma mi
I don't go far far far.....
On a different pattern
From a very different world

I no dey support am o
But kin gba wire le kan
Kin gba wire le kan

I go dey,I go dey dey dеy,I go dey
I go dey from morning till night
Dey rеason to make Muller,muller
Muller,muller ,wallahi

I go dey,I go dey dey dey,I go dey
I go dey from morning till night
Dey reason to make Muller,muller
Muller,muller ,wallahi

Nah once you go try am
Nah once I go disconnect
No matter wetin sup, better days ahead o

Bonjour bonjour,oya j'mapelle
Wetin dey sup wey everywhere red
I hope the situation is not immortal

Can you rest on you
Can you be my comforter
Anytime you see a soldier smile o
Green on green credit alert o

Gbaun gbaun gbaun
Gbaun gbaun gbaun
Gbaun gbaun

Won ma mi,won ma mi
I don't go far far far.....
On a different pattern
From a very different world

I no dey support am o
But kin gba wire le kan
Kin gba wire le kan

I go dey,I go dey dey dey,I go dey
I go dey from morning till night
Dey reason to make Muller,muller
Muller,muller ,wallahi

I go dey,I go dey dey dey,I go dey
I go dey from morning till night
Dey reason to make Muller,muller
Muller,muller ,wallahi

Wallahi ,wallahi,wallahi,wallahi
Credits

About “Wire” by T.I BLAZE

Read the complete lyrics to "Wire" by T.I BLAZE in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Wire" is performed by T.I BLAZE. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Wire", explore more songs by T.I BLAZE using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for T.I BLAZE · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Wire" is credited to T.I BLAZE. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Wire" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the T.I BLAZE artist page at /artist/ti-blaze for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.