Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Oni Reason Lyrics by Tillaman

The Oni Reason EP

2016

[Intro]
Ki-Ki-Kiddominant
Oh oh oh oh
Eh eh eh eh
The real Omo Oba again o
Oh oh oh
O.B.O
[Chorus]
Oni reason reason reason
Oni reason
Oni meaning meaning meaning
Oni meaning
Your back meaningful
Oh oh oh oh
Yeba, meaningful eh eh eh eh
Ebelebe
Oni reason reason reason
Oni reason
Oni meaning meaning meaning
Oni meaning
Your back na miracle
Oh oh oh oh
Miracle eh eh eh eh
Ebelebe
[Verse 1: Tillaman, Davido]
As we fall in we scatter the place
Oh yeah yeah
Na the gbedu make dem dey craze
Oh yeah yeah
Oya go down low make money waste
Oh yeah yeah
Biko madem omo soweto
Oh yeah yeah
Oh my baby let us connect
Oh yeah yeah
Baby come collect eh
Oh yeah yeah
And I wan undress your dressing eh
Oh yeah yeah
Make we make dem vex eh
Oh yeah yeah
I dey tell you eh
Wetin you go collect
You dey form yeh
Baby no go forget
On a holiday
Baby you go forget
All the problems wey
Wey dey hold you for head
Gbo ti gbogbo ti
Asiko ni gbogbo tings
Gbo ti gbogbo ti
Asiko ni gbogbo tings
[Chorus]
Oni reason reason reason
Oni reason
Oni meaning meaning meaning
Oni meaning
Your back meaningful
Oh oh oh oh
Yeba, meaningful eh eh eh eh
Ebelebe
Oni reason reason reason
Oni reason
Oni meaning meaning meaning
Oni meaning
Your back na miracle
Oh oh oh oh
Miracle eh eh eh eh
Ebelebe
[Verse 2: Tillaman, Davido]
This your body
Omo e dey worry
This your body
Omo e dey worry
Somebody call police
This girl want to kill person
Baby girl roll it
Show me say you get blessing
Olekwa ku olekwa ku
Olekwa ku oya ko le rera
Olekwa ku olekwa ku
Olekwa ku ko le rera
She want ego
But she get ego
Baby e lo
I go pay you let's go
Toh bad o
Omo toh bad o
I swear I go chop you
Like you be salad o
Gbo ti gbogbo ti
Asiko ni gbogbo tings
Gbo ti gbogbo ti
Asiko ni gbogbo tings
[Chorus]
Oni reason reason reason
Oni reason
Oni meaning meaning meaning
Oni meaning
Your back meaningful
Oh oh oh oh
Yeba, meaningful eh eh eh eh
Ebelebe
Oni reason reason reason
Oni reason
Oni meaning meaning meaning
Oni meaning
Your back na miracle
Oh oh oh oh
Miracle eh eh eh eh
Ebelebe
Credits

About “Oni Reason” by Tillaman

Read the complete lyrics to "Oni Reason" by Tillaman from the album "The Oni Reason EP" in 2016. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeats.

"Oni Reason" is performed by Tillaman. from the album "The Oni Reason EP" in 2016 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Oni Reason", explore more songs by Tillaman using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Tillaman · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Oni Reason" is credited to Tillaman. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Oni Reason" appears on "The Oni Reason EP" in 2016.

Visit the Tillaman artist page at /artist/tillaman for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.