Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Born to Win Lyrics by Timaya

Gratitude

2020

Right
Chulo
Legoo
E yeah
Eh ah
Chulo no dey tire
(Chulo eh)
Lift them higher
Take dem higher (stoopid, right)
I’m born to win
Me, I no get anybody to help me so I must win (right)
All my life, everyday, my dream is just to win
Me, I no get anybody to help me so I must win
Na me be the boy back then dey borrow
Nobody really knows tomorrow
Gongo a gongo a gongo aso (right)
Back inna the days, we dance gongo aso (yeah)
These days, everything maka din lo
I know some artists wey we start
I hear them no more
Brother, sister, aye lo (yeah)
Back inna the days, dem dey buga gan
Look around, turn around see
The grace for my life is so special
I’m born to win
I no get anybody to help me so I must win (right)
All my life, everyday, my dream is just to win (chulo eh)
Me, I no have anyone to support me so I must win
Na me be the boy, back then dey borrow
Nobody really knows tomorrow
Get away, when I sell plantain
Where dem dey ? (nobody really knows tomoro)
E don tey, when the boy don dey reign
Me, I dey hustle back e don tey (chulo eh)
Get away, when I bin sell plantain
Where dem dey?
E don tey, when the boy don dey reign
Me, I dey dey hustle back e don tey (chulo eh)
Chulo no dey tire
Anytime I come; me I give them fire
All of my guys, me I link dem higher
And I’m still that tonyo tonyo
Say chulo no dey tire
Any time I come; me I give them fire
All of my guys, me I link dem higher
And I’m still that tonyo tonyo
I’m born to win
I no get anybody to help me so I must win (right, yeah)
All my life, everyday, my dream is just to win (chulo eh)
Me, I no get anybody to help me so I must win (yeah)
Na me be the boy back then dey borrow
Nobody really knows tomorrow
Gongo a gongo a gongo aso
Back inna the days, we dance gongo aso
Gongo a gongo a gongo aso
These days, everything maka din lo
I know some artists wey we start
I hear them no more
Brother, sister, aye lo
Back inna the days, dem dey buga gan
Look around, turn around see
The grace for my life is so special
Say the people wey we start I see dem no more
Stoopid!
Legoo!
Credits

About “Born to Win” by Timaya

Read the complete lyrics to "Born to Win" by Timaya from the album "Gratitude" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Born to Win" is performed by Timaya. from the album "Gratitude" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Born to Win", explore more songs by Timaya using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Timaya · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Born to Win" is credited to Timaya. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Born to Win" appears on "Gratitude" in 2020.

Visit the Timaya artist page at /artist/timaya for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.