Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Don Dada Lyrics by Timaya

Gratitude

2021

Chuleee
Uh yeah
Uh yeah
Uh yeah
Uh yeah
Uh yeah
Don dada (uhh yeah)
Don dada (uhh yeah)
Na we be don dada
(Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah)
Yeah don dada (uhh yeah)
We be don dada (uhh yeah)
Na we be don dada
(Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah)

Telli mi, telli me, telli me how you feel eh
The people you dey help say na dem go fuck you up eeh
Make una telli me, telli me, telli mе how you feel eh eh ai (leggo)
Thе people you show love to na dem go fuck you up eh
Today broke is a fuck up (ehn)
I get guys weh I bring up
I pick dem from the bus stop
Now if I call them no dey pick up (for the gbedu weh we dey)
All these guys weh dey insult (continue)
So nice and I won't stop
My level can never drop
I'm their role model, I'm their big boss (for the gbedu weh we dey)
Oooh oo, all the money weh I get I wanna hold it
I don't wanna go to the club one night and blow it (hear me now)
Yeah! The best investment is on yourself oo
I don't wanna hear say nobody come pick my call no more
What's my name? Leggo (don dada) chulo eh
Say again don dada
What's my name? Call me don dada

Chulo don dada
Chulo I be their don dada
What's my name? Don dada
Say again (don dada) right
What's my name? (Leggo)
Call me (don dada)
Say my name (don dada)

Leggo

Every day Everyday Everyday I just dey go
No time no time
Dem dey hate, dem dey hate
Dem dey see say me I get so much loving
I don't understand how you help a brother
And he turn him back on you
Every day still I die they can never see me fall, that one na lie
Oohh oo, all the money in the world I wanna hold it (stoopid)
I don't wanna go to the club one night and blow it (hear me now)
Yeah! The best investment is on yourself ooh (don't believe people man)
I don't wanna hear say nobody come pick my call no more

What's my name? Leggo (don dada) papi
Say again right ouh (don dada) papi
What's my name? (Don dada) consur
(Don dada) right, I be their (don dada)
What's my name? Chulo eh (don dada)
Say again (don dada) right
What's my name? (Leggo)
Call me (don dada)
Say my name (don dada)
Leggo
I love me stoopid stoopid papi papi great chulo
Right
Credits

About “Don Dada” by Timaya

Read the complete lyrics to "Don Dada" by Timaya from the album "Gratitude" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Don Dada" is performed by Timaya. from the album "Gratitude" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Don Dada", explore more songs by Timaya using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Timaya · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Don Dada" is credited to Timaya. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Don Dada" appears on "Gratitude" in 2021.

Visit the Timaya artist page at /artist/timaya for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.