Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Happy Lyrics by Timaya

Epiphany

0

[Intro]
Eh
Iye iye

[Chorus: Timaya]
E bami ki eleda mi
E bami ki mama mi
Bami ki eleda mi
E bami ki baba mi
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
The person wey no get oh
Nobody wanna know
To dance o, the people wanna know
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
Dance, dance, dance
And forget your sorrow

[Verse 1: Timaya]
Every day na God I dey praise
Nobody know my name, I was living in shame
See me today, na me dem dey praise
Me I go school for Gwagwalada
My pocket strong, kakalaka
Every day I was crying yeah yeah
Only God dey by my side yeah yeah
Back then I was nothing yeah yeah
Jehovah nisi make me something yeah yeah

[Chorus: Timaya]
E bami ki eleda mi
E bami ki mama mi
Bami ki eleda mi
E bami ki baba mi
Make una dance oh
My people dance oh
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
The person wey no get oh
Nobody wanna know
To dance o, the people wanna know
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
Dance, dance, dance
And forget your sorrow


[Verse 2: Timaya, Sir Shina Peters]
See my mama
She hustle dey sell plantain oh
Every day, she wan make we sustain oh
E bami ki eledami
E jo ki mama mi
Bami ki eledami
E jo ki iya mi
If money no dey today
Money go come oh
Timaya, if money no dey today
Money go come yafu yafu
Oya stop, shebai
Everybody, shebai
Oya stop, shebe
My people just shebe
(Instrumentals)
Oya stop, shebai
Everybody, shebai
Oya stop, shebe
My people just shebe
(Instrumentals)

[Chorus: Timaya]
E bami ki eleda mi
E bami ki mama mi
Bami ki eleda mi
E bami ki baba mi
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
The person wey no get oh
Nobody wanna know
To dance o, the people wanna know
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
The person wey no get oh
Nobody wanna know
To dance o, the people wanna know
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
Dance, dance, dance
And forget your sorrow
(Instrumentals)
Credits

About “Happy” by Timaya

Read the complete lyrics to "Happy" by Timaya from the album "Epiphany". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeat, Nigeria, Pop.

"Happy" is performed by Timaya. from the album "Epiphany" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Happy", explore more songs by Timaya using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Timaya · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Happy" is credited to Timaya. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Happy" appears on "Epiphany".

Visit the Timaya artist page at /artist/timaya for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.