Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

M.O.N.E.Y Lyrics by Timaya

Afrobeat Summer 2016: Essential, Vol. 1

2016

[Intro: Timaya]
Young D
Leggo
Uhn uhn uhn
Leggo
Leggo
Hey eh
Na so


[Verse 1: Timaya]
Every night and day, the boy dey fly to Dubai (Dubai)
All the way from Naija to just go flenjor for Dubai (Dubai)
I travel to America just to go charge my phone (my phone)
Bad belle people make una leave me alone, hey eh

[Chorus: Timaya]
I say when money no dey
People dey carry me play
When money no dey
Everybody run away
I say when money no dey, no no no
People dey use me dey play
When money no dey
Nobody look at my face
Orugo

[Climb: Timaya]
Them feeling, them feeling, them feeling
Them feeling, them feeling the boy
The ladies, the ladies, the ladies
The ladies them wanting the boy
When the going is too damn good
Many many people will be your friend

[Chorus: Timaya & Flavour]
When money no dey
People dey carry me play
When money no dey
Everybody run away
I say when money no dey, no no no
People dey use me dey play
I say when money no dey
Nobody look at my face
Hey, them say me I dey craze
Original rudeboy Mr. Flavour pon the dance floor
Orugo
Oyolima hey hey hey, oh yeah ahn


[Verse 2: Flavour & Timaya]
If you get money make you spend am brother eh eh
Oya make you dey turn nunu up uh my sister eh eh
Na once in a while we suppose to dey jolly eh eh
Oya yankulu yankulu, dance my sheri oh oh
Oyolima
When money no dey, everybody abobosom
I say when money no dey my guy odi oyi wun
Abrukutu mami, to eat oh na bad thing I tell you
Tonight na Flavour, Timaya oh
Egberi papa one of Bayelsa (leggo)
When money no dey, umu wain abosom
I say when money no dey
I love you, I love you gbunam nunu
A kirikata dance hey baby
If you want to touch wete ego nu
Tonight na Flavour, Timaya oh
Egberi papa one of Bayelsa


[Bridge: Timaya]
Them feeling, them feeling, them feeling
Them feeling them feeling the boy (feeling the boy)
The ladies, the ladies, the ladies
The ladies them want touch the boy (the boy)
When I sing say when money no dey
Everybody run away
Nobody wan stay
Just because money no dey
Now money don dey oh no no (no no)
Everybody come my way
People them wan stay hey
No be me you go use play
I say when money no dey
Everybody run away
When money no dey
Everybody run away
I say when money no dey
No no no
No no no
When money no dey
People them wan run away (ah ah, spiritual)
All the boys soft mehn
When money no dey
Them dey carry me play
When money no dey
Everybody run away
When money no dey
No no no
No no no no
No no no no
No no no
Suka Sounds
Credits

About “M.O.N.E.Y” by Timaya

Read the complete lyrics to "M.O.N.E.Y" by Timaya from the album "Afrobeat Summer 2016: Essential, Vol. 1" in 2016. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"M.O.N.E.Y" is performed by Timaya. from the album "Afrobeat Summer 2016: Essential, Vol. 1" in 2016 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "M.O.N.E.Y", explore more songs by Timaya using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Timaya · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"M.O.N.E.Y" is credited to Timaya. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"M.O.N.E.Y" appears on "Afrobeat Summer 2016: Essential, Vol. 1" in 2016.

Visit the Timaya artist page at /artist/timaya for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.