Lyrks
Lyrks
Cover Art

Press Lyrics by Timaya

De Rebirth

0

See
Allow me to drink water
At least, keep cup
No be me be the only person
Wey dey sing for this Nigeria
Timaya na my name, eh, K-Solo dey on the beat
See these people wanna killin' me, killin' me

What have I done to the press?
See, these people wanna put me in mess
See, my fans, everybody don dey vex
Just because of say I follow actress

Guy, na me put myself for the mеss
What you talk? Say me I wan depress
See, somе people e don begin to dey vex
But who God bless, nobody fit curse

Everybody, Jah catch dem
My people, I dey say salute
This people wan turn me to mumu
Wetin I no do, them go say I do

They wanna put a good man down
Na Jehovah Nissi na hin give me this crown
The least you can do is to make me now
My brother malo swear, I can never go down

See, when I visit Obama, una no write am
Dimeji Bankole call me
Uduaghan from Warri, call me, them no talk am
Black money na the label

Everybody just tune to the press
See, these people wanna put me in mess
See, some people, everybody don dey vex
Just because of say I follow actress

Guy, say na me put myself for the mess
I want to vex
Everybody don begin to dey vex
But who God bless, nobody fit curse

Everybody say, "I dey on my own o"
I no send people una wan know o
Me, I dey make my money dey go
Everybody, I no be aproko

See, you point one finger at me
Don't forget, the rest dey point at you
Scripture, e dey for say bible
Say curse to those people wey dey curse me
And bless to those people wey go bless me since

Everybody stay for hunpadun, for role marshal do
Everybody know me as their uncle
See, for music, I be their asiwaju
If na lie, why them dey follow my style?

See me, see press
Why this people wanna put me in a mess?
See, my fans, everybody don dey vex
Make them allow me, make I just flex

I no get any problem with press
Why the people wanna put me in mess?
See everytime, una dey go through stress
Because of our press, I don dey vex

Everybody, make una just free me
I no get time, I dey live my life
See, this people want to kill me
Wetin I do them? I no do dafide

Make them leave me alone
Make them leave me alone
Me, I no owe them nothing
I no owe them nothing, nothing, nothing, nothing, nothing

I dey pay my tithe
So therefore, my life e go they bright
Nobody wey go fit dim this light
See my life is right, e go dey alright

Jah catch dem, everybody I dey say salute
Make them no look you like you mumu
Learn to speak your mind everytime, any point and day

Jah catch dem, eh, everybody I dey say salute
Make them no look you like you mumu
Learn to speak your mind in whatever you do
See, this world no be your own o

All of us we dey pass through o
One day, we all go die go
My brother man, no deceive yourself o
For the fact say you they on top today

No be say another man, na shit
See some people, want make I pack their shit
Chai, oh my guy, I cannot lick asses
That's why they want me to crack

What have I done to the press?
Why, wey dem dey put in mess o?
Tell dem, make dem leave me alone o
Before I go kneel down and final cast o

What have I done to the press?
Dem wait me depress, eh
Oh my fans, I dey cry as I dey sing this song
Make dem see my good

See, if you like call me a mallam
I don't send, if you like, if you call me Suleman
See, as far as say me, I dey make am
Money dey enter for my account, I dey take am

See, I no send una, don't be depressed
Dem want put me in a mess
At least there are better things to talk about
Why una want to kill our career, my brother man
What have I done to the press?

(God bless the press)
(Black buddy)
Credits

About “Press” by Timaya

Read the complete lyrics to "Press" by Timaya from the album "De Rebirth". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Press" is performed by Timaya. from the album "De Rebirth" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Press", explore more songs by Timaya using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Timaya · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Press" is credited to Timaya. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Press" appears on "De Rebirth".

Visit the Timaya artist page at /artist/timaya for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.