Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Pull Up Lyrics by Timaya

Chulo Vibes

2019

[Intro]
Eh yaya
Ya ya ya ya ya
Ya ya ya ya ya
It’s Kel P vibes
Leggo

[Chorus: Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

[Post-Chorus: Timaya]
Right now them realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them know

[Bridge: Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
As e be now, anything is allowed

[Chorus: Timaya]
Pull up pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

[Post-Chorus]
Right now they realising

[Verse 1: Burna Boy]
Say make I give it to you o
I go give it to you
All that you need to do o is dance a burukututu
Oluwa Burna lomo
I no be adetutu rara
Look! I no be mugu
I go do you magic, e be voodoo (juju)

[Chorus: Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

[Post-Chorus: Timaya]
Right now they realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them, make them know

[Outro: Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud

It’s STG
Credits

About “Pull Up” by Timaya

Read the complete lyrics to "Pull Up" by Timaya from the album "Chulo Vibes" in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Pull Up" is performed by Timaya. from the album "Chulo Vibes" in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Pull Up", explore more songs by Timaya using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Timaya · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Pull Up" is credited to Timaya. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Pull Up" appears on "Chulo Vibes" in 2019.

Visit the Timaya artist page at /artist/timaya for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.

Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features

© 2026 Lyrks. All rights reserved.