Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

247 Lyrics by Seyi Vibez

Vibez Incorporation Mixtape, Vol. 1

2024

[Intro]
M-m-m-murderer
Woo
[Verse 1: Muyeez & Billion Solar]
Every blessin' I dey see now na the blessing from God
Smaller wey dey on top, Ọlọhun, I no go fall
Won ni ki n go harder, so me I go on sohun
Anyhow, I dey on God, wetin dey occur?
Even them people that be hatin' on me, but I no fit to drop
'Cause I gatti my God, Ọlọhun
[Refrain: Seyi Vibez]
'Cause my producers, give me non-stop
O ya, jẹ ka record
Look around, nobody to trust
'Cause I no dey too sure
[Pre-Chorus: Nerryckole & TML Vibez]
Anytime I'm calling You, Baba, answer my call
Anywhere I dey perform, you know say aye po gan
Turn up, aye po gan
Oh-ah-yeah
So me tell my nigga say, "Nigga no fo for that bobo"
Try make monеy, shenking po gan
Rora gbẹsẹ leko'kan
[Chorus: TML Vibez, Seyi Vibez, Muyeez, Nerryckole & Billion Solar]
Baby jo
I am sorry, baby, I am sorry
I am sorry, I thank God for my journey
I'm not sorry to takе what is for me
I'm not sorry for hustling 24/7
[Verse 2: Muyeez, Billion Solar & TML Vibez]
Every blessin' I dey see now na the blessin' from God
Smaller wey dey on top, Ọlọhun, I no go fall
Ṣebi iwo lo ni ki n ma lo, I no go fall
Say my blessing no go stop
I no go stress before I chop, oh
If na power, e for don cast, una for lock up
Mo so fun wọn nigba kan
I fell when I try, so me ride on, oh-ah-ah
[Refrain: Seyi Vibez]
'Cause my producers, give me non-stop
O ya, jẹ ka record
Look around, nobody to trust
'Cause I no dey too sure
[Pre-Chorus: Nerryckole & TML Vibez]
Anytime I'm calling You, Baba, answer my call
Anywhere I dey perform, you know say aye po gan
Turn up, aye po gan
Oh-ah-yeah
So me tell my nigga say, "Nigga no fo for that bobo"
Try make money, shenking po gan
Rora gbẹsẹ leko'kan
[Chorus: TML Vibez, Seyi Vibez, Muyeez, Nerryckole & Billion Solar]
Baby jo
I am sorry, baby, I am sorry
I am sorry, I thank God for my journey
I'm not sorry to take what is for me
I'm not sorry for hustling 24/7
Credits

About “247” by Seyi Vibez

Read the complete lyrics to "247" by Seyi Vibez from the album "Vibez Incorporation Mixtape, Vol. 1" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Nigeria, Afrobeats.

"247" is performed by Seyi Vibez. from the album "Vibez Incorporation Mixtape, Vol. 1" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "247", explore more songs by Seyi Vibez using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Seyi Vibez · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"247" is credited to Seyi Vibez. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"247" appears on "Vibez Incorporation Mixtape, Vol. 1" in 2024.

Visit the Seyi Vibez artist page at /artist/seyi-vibez for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.