Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Boss Lyrics by Tml Vibez

Pawon Boy (Deluxe)

2025

Intro
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
All these one, dem be Don-uh
All these one no be banger, oh-wah (all these one no be banger oh)
(M-M-Murderer)
TML Vibe Boy, yeah-mm
(Wooh)

Verse 1
Came through with a clean vibe (with a clean vibe)
"I go go far, mò ma gbera", na wetin me tell my mama (tell my mama)
Oh-oh, check these cost now
See, say I don dey global (see say I don dey global)
Ah, dem dey chop am for Australia
Kálọ Adamawa, Yola
Yé, orisẹ Oluwa, Oluu-wa

Pre-Chorus
Bottega l′ẹsẹ, panpan l'orun
Ah-kini mo shéé f′Olohun? Ah
Days wey mi call on You, You dey
Ah-ah, we don dey chop better, bellefull
Sho ranti when you call me "fool"?
Ẹlẹda, má sun, yeah

Chorus
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
All these one, dem be Don-uh
All these one no be banger oh (all these one no be banger oh)
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
All these one, dem be Don-uh
All these one no be banger oh-wah (all these one no be banger oh)

Verse 2
(Uh, all these one no be banger oh-wah)
Yé, I go flex you tinbá l'òwò
The love wey you show me, o dun gàn, miliki alagolo
Ah, who go feed my mama? Carry my burden-en, tinbá s'òjò (oh-oh)

Pre-Chorus
Bottega l′ẹsẹ, panpan l′orun
Ah-kini mo shéé f'Olohun? Ah
Days wey mi call on You, You dey
Ah-ah, we don dey chop better, bellefull
Sho ranti when you call me "fool"?
Ẹlẹda, má sun, yeah

Chorus
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
All these one, dem be Don-uh
All these one no be banger oh (all these one no be banger oh)
All these one, dem be boss
All these one, dem be master oh (all these one, dem be master oh)
All these one, dem be Don-uh
All these one no be banger oh-wah (all these one no be banger oh)

Outro
(Oh-oh-oh, oh-oh)
(All these one no be banger, oh-wah, yeah)
(All these one, dem be master-uh, uh-uh)
Credits

About “Boss” by Tml Vibez

Read the complete lyrics to "Boss" by Tml Vibez from the album "Pawon Boy (Deluxe)" in 2025. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Boss" is performed by Tml Vibez. from the album "Pawon Boy (Deluxe)" in 2025 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Boss", explore more songs by Tml Vibez using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Tml Vibez · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Boss" is credited to Tml Vibez. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Boss" appears on "Pawon Boy (Deluxe)" in 2025.

Visit the Tml Vibez artist page at /artist/tml-vibez for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.