Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Seke Lyrics by Ice Prince

Fire & Ice

2024

[Intro]
Icy-ice-ice
Fire and ice
TML in the building
Woah-woah-woah-woah-woah
Icy-ice-ice
Fire and ice
TML in the building
[Verse 1: TML Vibez]
So many reject me shanking for my brothers
Omo eru ni lo se yo ni class
Jo run the race malo gbe last bro (Na)
Nobody believe you, so no let them deceive you
If you go broke, aje them go delete you
Iwo loma belittle, my brother
No follow them play
Money follow them chase
No do bad, no follow dem craze
Toba ti yo owo jowo bawon se, amo kunle ti dogbon si
No be say emi gan go but oro po nu iwe kobo ni
Oro po nu iwe kobo
[Chorus: TML Vibez]
Life e no easy abeg, wetin you dey face mo gba be
I for don seke te te but mo n ro ola mame
Life e no easy abeg, wetin you dey face mo gba be
I for don seke te te but mo n ro ola mame
[Verse 2: Ice Prince]
Remember Tunde Shapiro
Fly nigga wey dey soft like pillow
Made it from zero, for real though
Everybody's guy, like the neighborhood hero
Tunde na the guy wey dey stand fit (Stand fit)
E dey spend money, no dey plan shit
Even the haters dem admit
Nobody dey spray pass Tunde, even bandit (Bandit)
Fast forward to 2000 coronavirus
Account don dey red, don dey enter minus
Nobody to call wey go check sinus
Life so deep, such a mad science
I know sometimes you dey rush, rush
If you no soji, you for ease on a hush, hush
Watch how you spend your bucks
No be like Tunde wey matter don go end for court
[Chorus: TML Vibez]
Abeg, wetin you dey face mo gba be
I for don seke te te, but mo n ro ola mame
Life e no easy abeg, wetin you dey face mo gba be
I for don seke te te, but mo n ro ola mame
[Verse 3: Ice Prince]
One man give up, another man blow
That's just the way the whole super story go
You rise and you fall, no time to recall
No time to look back, keep your eyes on the ball
Counting big stacks, man a cashier
Wanna see my niggas in a Cartier
You know life too fast
And I wanna make more money than I made last year
Them no fit pull me down
Guns dem a draw like ogbono, I take am back to the koro
They try to rub potopoto
For my face dem dey craze, dem forget say my life e no easy
[Chorus: TML Vibez & Ice Prince]
Life e no easy abeg, wetin you dey face mo gba be
I for don seke te te, but mo n ro ola mame
Life e no easy abeg (Abeg o), wetin you dey face mo gba be (Abeg o)
I for don seke te te (Te te), but mo n ro ola mame (Mame)
Credits

About “Seke” by Ice Prince

Read the complete lyrics to "Seke" by Ice Prince from the album "Fire & Ice" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Seke" is performed by Ice Prince. from the album "Fire & Ice" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Seke", explore more songs by Ice Prince using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ice Prince · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Seke" is credited to Ice Prince. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Seke" appears on "Fire & Ice" in 2024.

Visit the Ice Prince artist page at /artist/ice-prince for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.