Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

OmOFELA Lyrics by Toby Chaser

0

Intro
CHASE .......
Yeah yeah yeah yeah
E eeh

Oparichma chipako
OmOFELA figbo laro se kpako
Toby Chaser omo yen kogba dun ooh

E eeh yeah

(Verse 1)

Your gyal friend and her best friend
Demma come around
Demma come flex
And my real friend
With dem big Benz
Demma like to yansh

Shae you know mi valid
Mo validate
Shae you know mi stand fit
And mi dae up to date
Shae you know mi carry
And mi goons fi di place
Shata shata pon your face


Chorus
Oparichma chipako
OmOFELA figbo laro se kpako
Toby Chaser omo yen kogba dun ooh
All of ma niggas dem won gba dun ooh
Eeh
Oparichma chipako
OmOFELA figbo laro se kpako
Toby Chaser omo yen kogba dun ooh
Awon eruku ni mo bato ooh

Yeeeh

(Verse 2)

I’ll be on the low low
Sipping up mi coco
When I be in club
I’ll be Shaking up ororo
Let me tell you things you don’t know
(Toby Chaser)
Mi respect every ganja man highly
Anywhere wae mi enter Mia tell dem twalee
Smoke high grade now up inna mi lung
That’s why Toby Chaser O’ma burst di song

(Chorus)
Oparichma chipako
OmOFELA figbo laro se kpako
Toby Chaser omo yen kogba dun ooh
All of ma niggas dem won gba dun ooh
(Eeh)
Oparichma chipako
OmOFELA figbo laro se kpako
Toby Chaser omo yen kogba dun ooh
All of ma niggas dem won gba dun ooh
(Yeah)

(Verse 3)

As a young man
Witta lion heart
Twelve shot fi dem bombomclaat
Mi no fear nobody
Mi no send nobody

OmOFELA bad
Tell me what you heard
I’ll be with ma nigga
And we dae right here
And we no fear nobody
We no send nobody


As a young man
Witta lion heart
Twelve shot fi dem bombomclaat
Mi no fear nobody
Mi no send nobody

OmOFELA bad
Tell me what you heard
I’ll be with ma nigga
And we dae right here
And we no fear nobody
We no send nobody

Shae you know mi valid (mo valida dé dé dé)
Mo validate
Mo wole mo wole mo korede
Mo so fun won pe dem no fit to relate
With my own kind of pattern and my own kind of style
It’s a Freestyle
Burst up the beat anytime mi jump high
Nigg** demma know
Toby Chaser bad
School of hardknuck and mi burstin***********

Skribidibi Dan Dan Dan danty
OmOFELA
Dan Dan Dan danty eh
OmOFELA
Dan Dan Dan danty eh
OmOFELA
Dan Dan Dan danty yeah
Skribidibi Dan Dan Dan danty
Emi ni OmOFELA
Dan Dan Dan danty
Awon temi OmOFELA
Dan Dan Dan danty
Awon Temi OmOFELA

Yeah yeah

Internationally rhythmically inna ma city Issa lit BONFire

About “OmOFELA” by Toby Chaser

Read the complete lyrics to "OmOFELA" by Toby Chaser. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"OmOFELA" is performed by Toby Chaser. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "OmOFELA", explore more songs by Toby Chaser using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Toby Chaser · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"OmOFELA" is credited to Toby Chaser. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "OmOFELA" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Toby Chaser artist page at /artist/toby-chaser for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.