Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Plenty talk no dey full pot (Afro sessions) Lyrics by Tolani

2020

Intro:
O fe se ehn
O fe se wo
*crowd*
Ay ayy
*Tolani*
Ehn?
*Crowd*
O por leti
Verse 1
Say na wetin dem dey talk about
Na the tin I dey yarn about
Everyday na wahala dem dey talk about
Me don tire to dey talk about
Cos plenty talk e no dey full pot
And when we step up in the place...
You talking but you never do much
And you dey carry waist (waste) like weyrey for hold up
Ogbeni wo!
Bridge:
Ahan! You're welcome to this spiritual musical...
Una go dey do as I say
Like this
O fe se won
(Ayakata)
Chorus
Mo ni ko joro
Joro jara joro
*Sax solo by Jisinmisola*
Verse 2
People wey no get money
Na dem dey form say dem get money pass
Pay your tithe make e pass
Make we see if dem go send your money back
Cos plenty talk e no dey full pot
And when we step up in the place...
You talking but you never do much
And you dey carry waist (waste) like weyrey for hold up
Ogbeni wo!
Bridge:
Ahan! You're welcome to this spiritual musical...
Una go dey do as I say
Like this
O fe se won
(Ayakata)
Chorus
Mni ko joro
Joro jara joro
*Sax solo by Jisinmisola*
Credits

About “Plenty talk no dey full pot (Afro sessions)” by Tolani

Read the complete lyrics to "Plenty talk no dey full pot (Afro sessions)" by Tolani in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeat.

"Plenty talk no dey full pot (Afro sessions)" is performed by Tolani. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Plenty talk no dey full pot (Afro sessions)", explore more songs by Tolani using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Tolani · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Plenty talk no dey full pot (Afro sessions)" is credited to Tolani. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Plenty talk no dey full pot (Afro sessions)" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Tolani artist page at /artist/tolani for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.