Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Lórílé Lyrics by T.Ollyvar

Premiere Dream

2021

Sote u no be solidstar
U dey gahu like say u be superman
Choping anoda man pikin work
Bobo no be by force o
Feeling for her that's not a crime
But the problem be say she's not feeling back
Take it easy don't fight her back
Everyone got their choice o

E no mean say she no gree for u
Make you ugly boy
Or she say
You no be her type
Well, that can be the point
All the same
That one no make u dey act like Pikin boy
My guy pick some sense o
Trust me e go work

Lorilе!

Bebenlo o
Lorile o yеh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Won ti k'eran Mero
Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Bebenlo lo o
Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Won ti k'eran Mero
Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh

Sote she don spoil your package
You won pour her acid run away
Untop wetin you wan spoil her face
Win with love not with violence
Nobody holy is not the point
The point be say she's too young for that
Harassing children cos of sex
You go born your own one day

E no mean say she no gree for u
Make you ugly boy
Or she say
You no be her type
Well, that can be the point
All the same
That one no make u dey act like Pikin boy
My guy pick some sense o
Trust me e go work

Bebenlo
Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Won ti k'eran Mero
Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Bebenlo lo o
Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Won ti k'eran Mero
Lorile o yeh yeh
Mewa n shele e e eh
Lorile o yeh yeh
Credits

About “Lórílé” by T.Ollyvar

Read the complete lyrics to "Lórílé" by T.Ollyvar from the album "Premiere Dream" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Lórílé" is performed by T.Ollyvar. from the album "Premiere Dream" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Lórílé", explore more songs by T.Ollyvar using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for T.Ollyvar · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Lórílé" is credited to T.Ollyvar. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Lórílé" appears on "Premiere Dream" in 2021.

Visit the T.Ollyvar artist page at /artist/tollyvar for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.