Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Fam Lyrics by Tom Lash

0

FAM
[Pre-Chorus]
O boy, all these people wey just dey famz
Awon famz people
Everybody now na famz famz famz famz
Everybody famz
Shey because I don
Kana Kana Kana Kana Kana Kana Kana
Awon famz people
Awon awon awon famz people
Set awon famz, set awon famz
Awon famz people

[Chorus]
Monkey no dey jump who dey tail me (FAM)
My fucking Head of State no dey fail me (FAM)
Olopa na my guy, dem dey bail me
Even olosho dey try dem dey hail me (FAM)
You see me with my girlfriend (You see me with my girlfriend)
I'm chilling with my goons dem (FAM)
You say you wan blow you bе boko haram
As you hear Kanabeatz now you con dey famz

[Hook]
You con dеy famz (Heeeey)
You con dey famz
You con dey famzat (Heeeey)
You con dey famz
You con dey famz (Heeeey)
You con dey famz
You con dey famzat (Heeeey)
You con dey famz

[Bridge]
Awon famz people
Awon awon awon famz people
Awon famz people
Awon famz people

[Ad lib]
Ya

[Verse 1]
Blow money fast enemy go turn fam
Salah don dey come dem wan follow chop ram
MEAT me in the booth Imma put it in a wrap
Wait, where the fuck were you before I got on the map?
When I was on the run you won’t listen to the track
Now you stalk me on Twitter hoping I'll follow back?
Yo, famalam, who the hell you wan scam
Even if you jazzman, baba God pass charm
I ain't down with the famzing, that’s a fact
I'm amazed at you damsel the way that you act
Will you love Smith if he wasn't a star?
Will you go out with me if I didn't have a car?
You no gimme head because I no fit cram
Shebi you don pass jamb, where your sugar daddy na?
You didn't give a damn now you feeling the jam
But you ain't got the right to be calling me fam (calling me fam)

[Chorus]
Monkey no dey jump who dey tail me (FAM)
My fucking Head of State no dey fail me (FAM)
Olopa na my guy, dem dey bail me
Even olosho dey try dem dey hail me (FAM)
You see me with my girlfriend (You see me with my girlfriend)
I'm chilling with my goons dem (FAM)
You say you wan blow you be boko haram
As you hear Kanabeatz now you con dey famz


[Hook]
You con dey famz
You con dey famz
You con dey famzat
You con dey famz
You con dey famz
You con dey famz
You con dey famzat
You con dey famz
(You con dey famz)
(You con dey famz)
(You con dey famzat)
(You con dey famz)
(You con dey famz)
(You con dey famz)
(famz famz famz)

[Ad lib]
Ya

[Verse 2]
NYSC babe na you I dey pamper
Allawi bin dey waste everytin for hamper
February 14, shey you don dey reason Val
You dey write love letter, you don turn pen pal
See dis omoge wey dey call me fam
If Teddy A was gay would he have Bam Bam
I'm straight to the point I don’t give a fuck man
Let the cock crow Sam, shout out to the real fan
I’ll stick to my guns only fam I know is rap
Tom Lash no dey fall for no motherfucking trap
So now you know my name, go shazam the jam
But you ain't got the right to be calling me fam

[Chorus]
Monkey no dey jump who dey tail me (FAM)
My fucking Head of State no dey fail me (FAM)
Olopa na my guy, dem dey bail me
Even olosho dey try dem dey hail me (FAM)
You see me with my girlfriend (You see me with my girlfriend)
I’m chilling with my goons dem (FAM)
You say you wan blow you be boko haram
As you hear Kanabeatz now you con dey famz

[Hook]
You con dey famz
You con dey famz
You con dey famzat
You con dey famz
You con dey famz
You con dey famz
You con dey famzat
You con dey famz
(You con dey famz)
(You con dey famz)
(You con dey famzat)
(You con dey famz)
(You con dey famz)
(You con dey famz)
(You, you con , You , you con)
(Ahhhhhhhh)
Credits

About “Fam” by Tom Lash

Read the complete lyrics to "Fam" by Tom Lash. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Fam" is performed by Tom Lash. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Fam", explore more songs by Tom Lash using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Tom Lash · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Fam" is credited to Tom Lash. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Fam" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Tom Lash artist page at /artist/tom-lash for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.