Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Say My Name Lyrics by Toni

2017

[Intro]
Eyy
Don Baba T
Oh God
Oh God
Eyy ok
[Chorus]
Me I no dey look your face (No dey look your)
Me I just dey run my race (Just dey run my)
Me I no dey do relay (No dey do relay)
Me I just dey go my way
Me I no dey look your face (No dey look your)
Me I just dey run my race (Just dey run my)
Me I no dey do relay (No dey do relay)
Omo no dey say my name (Ahhh)
******
No dey say my name (Ehhh)
My guy no dey say my name (Ehhh)
Abeg my guy no dey say my name (Ehhh)
No dey say my name oh (Ehhh)
Ah ok
[Verse 1]
Bad belle they looking my way (eh)
Wan use me for ps4 game
Ah
You no know me well
Even my inbox no go send your face
All these boys wanna spoil my name (Ah)
Like Burna, they wanna run my race (Ah)
They know sey I no go be the same
When I see money for my bank today
Oya sakoro, look your face, make you run till you reach Malay
Oya sakoro, this na jam, now your babe wanna whine her waist
Oya sakoro, look your face, make you run till you reach Malay
Oya sakoro, this na jam, now your babe wanna whine her waist
If we go church she be wearing lace
If we dey room she be wearing lace
Too much lace man I can’t keep pace but I know sey me I like the bedroom lace
Ok I be baba T (Ehen)
I go anyhow I please (Ehen)
If you wan talk about me
Ahh oya listen
[Chorus]
Me I no dey look your face (No dey look your)
Me I just dey run my race (Just dey run my)
Me I no dey do relay (No dey do relay)
Me I just dey go my way
Me I no dey look your face (No dey look your)
Me I just dey run my race (Just dey run my)
Me I no dey do relay (No dey do relay)
Omo no dey say my name (Ahhh)
******
No dey say my name (Ehh)
I say no dey say my name (Ehh)
I take God beg you my guy no dey say my name (Ehh)
No dey say my name (Ehh)
Ah ok
[Verse 2]
See when I roll, me I no dull
When we dey move, we bring the toys
We no dey form, we just dey go
We just dey move, we no dey slow. (ahh)
We no dey fight, we just dey dance
We no dey shift, we just dey roll
We no dey faf, we just dey blow
We no dey famz, we just dey show
Oya sakoro, look your face, make you run till you reach Ghana
Oya sakoro this na jam, now your babe wanna come my place
Oya sakoro look your face, make you run till you reach Ghana
Oya sakoro this na jam, now your babe wanna come my place
T to the P, they already know me
If you say my name, you go hear story
Na me dey for Jand, na me dey for Yanks
Na me dey with the jams that go mash the club. (ahh)
They think sey they be too bad. (ehh)
Them dey shako like Tupac. (stop that)
Omo you dey fall my hand
Make you sakoro till you reach Milan
[Chorus]
Me I no dey look your face (No dey look your)
Me I just dey run my race (Just dey run my)
Me I no dey do relay (No dey do relay)
Me I just dey go my way
Me I no dey look your face (No dey look your)
Me I just dey run my race (Just dey run my)
Me I no dey do relay (No dey do relay)
Omo no dey say my name (Ahhh)
No dey say my name
No dey say my name
No dey say my name oh (ehh)
My guy no dey say my name
No dey say my name (anyhow, anyhow, anyhow, anyhow)
No dey say my name
No dey say my name
No dey say my name oh
No dey say my name
Don Baba Baba Baba Baba T
Credits

About “Say My Name” by Toni

Read the complete lyrics to "Say My Name" by Toni in 2017. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Say My Name" is performed by Toni. in 2017 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Say My Name", explore more songs by Toni using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Toni · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Say My Name" is credited to Toni. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Say My Name" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Toni artist page at /artist/toni for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.