Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Breakfast Lyrics by Ugoccié

A Piece of Me

2022

[Intro]
Endeetones on the beat—

[Verse 1: Ugoccie]
You say pack and go
Me I’m not enough
Say you no really send me
You only want to shag me (No, on)
Tomorrow you find me come
Carry your drama come
Sị mụ gbahara love o
Small thing you go find fault oh

[Refrain: Ugoccié]
No, no, no, no
I no fit do again
Better, better, better
Make I see you later, later
No, no, no, no
I no fit do again
Better, better, better
Make I see you later

[Chorus: Ugoccié & Phyno]
Ima kwa na ife di n′love oh
Odi kwa though oh
Breakfast no be your mate
Everybody must chop oh
Ife di n'love oh
Odi kwa tough oh
Even if you too strong (Yeah)
Everybody must chop oh
Na person wey dey chyke
You dey form pass

[Verse 2: Phyno & Ugoccié]
Woah
Enwem plans
Big plans to love you
No be believe say
For this life I go hurt you
I kpo na FaceTime
Juom say I trust you
Say the distance
Feel say I don lost you (Woah)
For instance, muna gi
Ji the whole city
Rapu ndi mmadu
And we go solve am hopefully
Faa na akozi na anyi akusago woefully
Faa na agbaa anyi query
Na Akuko anyi bu old story
Le nu (Le nu)
Akubem onwem since you left me (Cha, cha)
Imakwa na ibi n′isi m rent free (Why not)
Maka mdalu onwunwa wey dey tempt me (Oh no)
Ile m anya si na men are scum
I hangia call
Kpoo gi twenty minutes, kam try a luck
Ijee kpota defence, ka i parkia bus
Leegodi anya n'azu before, I lookuo door

[Chorus: Ugoccié]
Ima kwa na ife di n'love oh (N'love)
Odi kwa though oh
Breakfast no be your mate
Everybody must chop oh
Ife di n′love oh
Odi kwa tough oh
Even if you too strong (Even if you too)
Everybody must chop oh
Na person wey dey chyke
You dey form pass

[Bridge: Ugoccié]
Onyeemelu ịfụ na ọbụzi badass
You cover bad mind with filter
With fake love and the cheap lies
It’s alright cos I’m alright
Everything mege but it’s alright
Make everything dey for the past
Even if e nọ fine I dey fine, I dey fine (It is alright)

[Refrain: Ugoccié]
Oh, no, no, no
I no fit do again
Better, better, better
Make I see you later, later
No, no, no, no
I no fit do again
Better, better, better
Make I see you later

[Chorus: Ugoccié]
Ima kwa na ife di n'love oh
Odi kwa though oh
Breakfast no be your mate
Everybody must chop oh
Ife di n′love oh
Odi kwa tough oh (Odi kwa tough)
Even if you too strong (Even if you too)
Everybody must chop
Ima kwa na ife di n'love
Ife di n′love oh, oh, oh (Swaps)
Ima kwa na ife di n'love oh (Swaps)
Odi kwa tough oh
Credits

About “Breakfast” by Ugoccié

Read the complete lyrics to "Breakfast" by Ugoccié from the album "A Piece of Me" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Nigerian Pidgin.

"Breakfast" is performed by Ugoccié. from the album "A Piece of Me" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Breakfast", explore more songs by Ugoccié using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ugoccié · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Breakfast" is credited to Ugoccié. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Breakfast" appears on "A Piece of Me" in 2022.

Visit the Ugoccié artist page at /artist/ugoccie for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.