Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Something Lyrics by V-Can Snow

0

V-Can 4 d girls you know
Spitapadita
Yeah yeah yeah
Oh lord of mercy
Oh lord of mercy

The hustle wey I dey hustle
Baba jo MA je sonu
Je lowo ki ako MI gan poju
It's something I wan do
Na Who Dey Write My Story
Shey u dey On Morning Glory
Write Say them all must know me
Cuz it's something I must do yeah yeah
E be you wey they see my Front oh
Where me know where me dey go
Oluwa join hand for the maths oh aye!
E be you wey they see my Front oh
Where me know where me dey go
Oluwa join hand for the maths oh aye
Oh na na na

Sing with me
Oh na na na
Oh na na na
Oh na na na
Wetin man go do
Yeah yeah
If I no be your source
Yeah yeah
Now I be their sauce
Giving them non stop
Obe to san
Ise ko ki kpanyo oh
My Brother oh oh
Ise Loma kpanyan
Sise malo wo eyan oh
My brother oh oh
Ise Loma kpayan

Ki iyanu ma wole
Amen!
Alert ma wole
Amen
Ki Ise gidi wole
Amen
Alubarika wole
Amen

The hustle wey I dey hustle
Baba jo MA je sonu
Je lowo ki ako MI gan poju
It's something I wan do
Na Who Dey Write My Story
Shey u dey On Morning Glory
Write Say them all must know me
Cuz it's something I must do yeah yeah
E be you wey they see my Front oh
Where me know where me dey go
Oluwa join hand for the maths oh aye!
E be you wey they see my Front oh
Where me know where me dey go
Oluwa join hand for the maths oh aye
Oh na na na
Sing with me
Oh na na na
Oh na na na
Oh na na na

Ki iyanu ma wole
Amen!
Alert ma wole
Amen
Ki Ise gidi wole
Amen
Alubarika wole
Amen

E be you wey they see my Front oh
Where me know where me dey go
Oluwa join hand for the maths oh aye!
E be you wey they see my Front oh
Where me know where me dey go
Oluwa join hand for the maths oh aye

I dey wait for the day
Swergvic go call
Cum tell me say
Paddy Don blow
Bad fat belle
Go faraway
Credits

About “Something” by V-Can Snow

Read the complete lyrics to "Something" by V-Can Snow. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Something" is performed by V-Can Snow. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Something", explore more songs by V-Can Snow using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for V-Can Snow · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Something" is credited to V-Can Snow. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Something" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the V-Can Snow artist page at /artist/v-can-snow for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.