Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Money Lyrics by Venox

0

Call the paparazzi, call the paparazzi

Venox o eh

When money no de
E dey cause pandemic
The way them go run
E go do you like magic oo
And if you call them
Na additional problem
My brother poverty na bastard
But when money dey the party go scatter

My brother get sense o
(Dem be think say you dey jons 2x
Now dem are calling you boss)
Cause when money no dey
(Dem be think say you dey jons 2x
Now dem are calling you boss)

Verse 1

Monеy dey cause problem o
Monеy still dey solve problem o
And if you no come get sense
Your raggae go turn to blues

Wetin man go do
If money no dey wetin man go chop
If money come dey expenses go come
E no easy to be a man o

So baba show me the way o
(Make I no lose say I dey find the money)
Oluwa butter my bread o
(Make I no loss say I dey find the money)

When money no de
E dey cause pandemic
The way them go run
E go do you like magic oo
And if you call them
Na additional problem
My brother poverty na bastard
But when money dey the party go scatter

My brother get sense o
(Dem be think say you dey jons 2x
Now dem are calling you boss)
Cause when money no dey
(Dem be think say you dey jons 2x
Now dem are calling you boss)

Verse 2

When money dey your friends go dey
When money no dey your friends go run
So make you choose your friends well o
Maka onye nwe mmadu Ka onye ji ego

We dey pray for the milli milli eeh
Cos dangote no geti two heads
We still dey pray for the billi billi eeh
Billi gate na person pikin o
Shebi na person wey born billi gate o

Oluwa make you wire o wire o biko wire me o (2x)

When money no de
E dey cause pandemic
The way them go run
E go do you like magic oo
And if you call them
Na additional problem
My brother poverty na bastard
But when money dey the party go scatter

My brother get sense o
(Dem be think say you dey jons 2x
Now dem are calling you boss)
Cause when money no dey
(Dem be think say you dey jons 2x
Now dem are calling you boss)
Credits

About “Money” by Venox

Read the complete lyrics to "Money" by Venox. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Money" is performed by Venox. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Money", explore more songs by Venox using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Venox · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Money" is credited to Venox. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Money" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Venox artist page at /artist/venox for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.