Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Pray Lyrics by Victony

Dark Times

2021

[Chorus]
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know

[Verse 1]
Cos me energy high
Dey talk say me ah craze oh
Oh I no fit to be their mate
I no fit lie, you no fit to relate
If I open my mind and you bury up your face oh
Inside, you gats gbes
This smile I carry for my face oh
E dey hide wetin I dey face oh

[Pre-Chorus]
I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too
I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too

[Chorus]
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know

[Verse 2]
Too many talk wey dey make man vex but I no fit come dey explain myself oh
Carry my cross and I face my fears and feeling my pain as I shed my tears
One day all man go meet for heaven
Until then I dey chase my bread oh
Been on my grind on the 24/7
Only my neck wey fit carry my head oh

[Pre-Chorus]
I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too
I don dey wait for all of them
Dey don dey wait for me too
Dey don dey pray make I fall again
But my mama dey pray for me too

[Chorus]
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
They wanna know
Tell me what they wanna know
Credits

About “Pray” by Victony

Read the complete lyrics to "Pray" by Victony from the album "Dark Times" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Pop.

"Pray" is performed by Victony. from the album "Dark Times" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Pray", explore more songs by Victony using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Victony · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Pray" is credited to Victony. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Pray" appears on "Dark Times" in 2021.

Visit the Victony artist page at /artist/victony for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.